@everything_blackboy: Mood When Your Queen Surprised You With A Brand New Ps5🫢❤️🔥 #fyp #tiktok #everythingblackboy #goviral #blowthisup

MISTER PARANRAN IN LAGOS💐🥡
MISTER PARANRAN IN LAGOS💐🥡
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 26 August 2026 07:30:35 GMT
462111
66781
434
3050

Music

Download

Comments

vibew_anji
Olakunle :
Deposit. Una be bank ?
2026-10-03 16:29:15
1
folayemi
NAIL TECH IN BELLS_OTA :
Some people no won deposit o..Dem just won dey withdraw dey go😭😹
2026-08-26 09:03:29
3125
mexy0012
mexy⁷ :
no.9 time:6:06 nah una own sweet pass sef
2026-10-03 17:07:04
0
arikeola420
That dark skin gurl ❤️‍🩹😌 :
No long cap 🥰 I’m single sha
2026-10-03 15:43:48
0
chinwendu820
Wendy🥹❤️ :
More PSs
2026-10-03 15:19:02
0
perchy78790
CHIAMAKA ⚡💫 :
number 7✅
2026-10-03 17:08:10
0
horla_shy001
ℍ𝕠𝕣𝕝𝕒 𝕤𝕙𝕪 🙈 ⭐️ :
No go deposit money for machine wey no dispense ✌️
2026-08-26 10:50:35
679
sharonscakeandsurprises
Surprise vendor Benin/lagos :
Yes ooo 😩
2026-10-03 16:26:27
0
modupeoluwa342
Mhe _Rcy 🥰❤️😩 :
I for buy for my babe but he no sabi play am😂
2026-08-26 09:45:51
347
l.e.e.s.k.y10
🪖🎖️ :
Nah your money enjoy 😉 😅
2026-08-26 15:13:01
181
jessica.11206
Jessy.022 :
I no wan deposit and I no wan withdraw 😋make everybody just dey give only love 😂
2026-08-26 18:01:55
32
uzamaz
Biladan☆ :
that means na him money them gather surprise am oo
2026-08-27 14:47:52
41
mrval474
𝙈𝙍 𝙑𝘼𝙇🔝 :
Na still your money na we know all this things 😂😂
2026-08-26 19:58:04
50
salau_olabimpe
༆𝐒𝐚𝐥𝐚𝐮 𝐎.𝐁𝐢𝐦𝐩𝐞🤍 :
The guy happy die😩❤️
2026-08-26 09:56:33
71
jaami_kha
Jaami😈😈 :
Nor worry I nor wan deposit I go buy am with my money by myself
2026-08-28 17:22:25
9
cclevver
CLEVER :
I no want deposit, waiting do my UBA were I no fit put am for there ?
2026-08-27 08:17:19
13
harbhidex6
OLA🥂🌴 :
E go dey do you like starting deposit,buh no try ham oo
2026-08-26 17:24:26
5
don_christ5
Don Christ ❤️🦅 :
Bro go don deposit millions 😅😅😅
2026-08-26 20:59:00
9
adesewa265
Sewa🥺🎀🦋 :
As it should be☺️😹🤝
2026-08-26 17:13:40
6
ola_yankee
Olamilekan💎 :
In my head nah you Surprice yourself
2026-08-27 06:36:44
6
beautyx100
beautyx100 :
My own go buy sharwama nd ice cream i just Dey look am , for him Signout I do frame cake nd wine him birthday Dey come even a king was born him no go see
2026-08-26 17:10:07
65
mariamoniaca
Maria Monica :
Thanks I don’t want to deposit and I don’t need una withdraw
2026-08-26 21:57:52
37
olawale__11
Believe :
We no need make anybody buy am for us, for here this one na brand new slim. 😂
2026-08-26 17:37:58
7
symplysimisola
Simisola :
I for buy am for my babe But the werey say na Jehovah witness hin be and them no dey celebrate birthdays😹
2026-08-26 18:44:22
14
julietlifestyle.c
𝕵𝖚𝖑𝖎𝖊🌼|Lifestyle creator :
Ewo I no fit meet up jare mo yo da
2026-08-26 17:01:59
13
To see more videos from user @everything_blackboy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About