@joystickgame_s: Game challenge

JOYSTICK
JOYSTICK
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 26 August 2026 08:09:31 GMT
137615
5357
186
371

Music

Download

Comments

vickymina8
vickymina8 :
Me wey nor Dey the game i see them pass una wey Dey close to the board
2026-08-27 08:37:25
0
cooksindoopsin
Cookiee :
Even me don see 14😭😭😭😭😭
2026-08-26 15:58:45
82
attitude65726
@attitude657 :
and de guy de look de number ooo
2026-08-27 09:08:12
0
fammaney
Mastermind 🤍💯💯💯 :
So u no see d 14 Abi lol
2026-08-27 09:19:09
0
katehariss1
Harris Kate 🇺🇸 :
Garri is working 😂
2026-08-26 19:54:28
0
898kalisia
kalisia :
I swear that white soup go make sense 🔥
2026-08-26 15:06:28
26
iamdaina0
D🫧🦋 :
So as I shout see it see it you no hear me 😒
2026-08-26 21:02:49
7
aku_big
🦅🦅🦅 :
14 Dey miss ?? 😂😂
2026-08-27 08:39:43
0
iampurityshaw
SHAW🦄💦💐 :
If Garri never blind me na in between 94-52
2026-08-26 23:59:22
0
glamsbeatz
Glamsbeatz :
dis guy is looking for 54 me don see 54, 3x
2026-08-26 17:58:31
8
only_1_bayo
Bayo💈 Barber :
See 14 na guy
2026-08-26 17:34:09
8
magicwithinyou0
Obsidian Shade :
this guy no dey see atall😁😁😁
2026-08-26 08:29:11
7
osomah1
AyAnDAh :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-27 01:05:50
1
wis_dom45
️ :
I see 54 before am
2026-08-26 18:55:04
4
orerotams2
Godbless God'swill _OreroTams :
see 14 na
2026-08-26 19:06:54
0
odilonosavi
Princess 😍💋 :
me dey here shouting 14 14 14 omo 🤣
2026-08-26 16:31:27
3
williams.noel
Williams noel ❤️ :
Omo eye turn me once , Shuoo 14 hide under 94 no be beans oh my brain reset Taya ..
2026-08-26 22:47:21
1
goodlife5234
Kesh P :
And that was how the food finish 😂
2026-08-26 17:21:24
1
bitterleaf20
Nwachinaemelu :
love the composure Via eating
2026-08-26 15:55:47
1
vibethepazi
Vibewithpazi :
Abeg no waste my data see 54 there na
2026-08-26 10:42:14
3
user4837362758248
Olivia Chimezie52 :
why do I see the number before they do
2026-08-26 18:14:12
1
big_prince58
BigP🇳🇬🇪🇸🇺🇲 :
Why I come dey find the numbers for them 😂
2026-08-26 15:57:19
1
dm_m200
dm 🥇 :
Guy unah no Dey see
2026-08-26 11:03:12
1
To see more videos from user @joystickgame_s, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About