When infection won finish me,poko lee pray for me??
2026-08-26 19:15:29
4531
Nadia🕳️❤️🩹 :
person wey talk say Nigerian girls aren't good enough
2026-08-26 15:30:59
8692
She’s Nomsi❤️ :
Make I pray for person Wei de jail for outside country?? Woo make en pray for me before Tinubu kpai me😩😂
2026-08-26 11:53:49
3302
CAROLYN❤️ :
No single man fr comment section 😹😹😹😹
2026-08-26 17:41:40
731
SWIFTY GEE :
This ur settings no clear colorful settings
2026-08-29 22:18:19
0
onitsha pro ventilator/wigstyl :
Make una join hand pray for me 😂😂
2026-08-26 10:16:22
575
mo_tanna🦋🌸 :
When palmpay come disgrace me where poco lee dey ?
2026-08-28 17:53:55
3
Arinola :
When loanapp wan kpai me Poco lee pray for me??☺️
2026-08-28 14:37:32
7
Vieva❤️🥰 :
Favoritism wan finish them. Make I leave my papa family generational wahala Dey pray for pocolee
2026-08-26 21:56:51
597
Mama⭐️🐈⬛ :
EXACTLY!!!!!! If he’s guilty, he should go to jail and serve his time. Thank goodness it wasn’t in this country, if not, them for don die the case say the girl dey lie 😭😭
2026-08-26 17:32:45
679
faithyy💕 :
Every country is not like Nigeria!!!!
2026-08-26 11:47:38
931
mommyyy☆ :
Because he dey dance leg work e get pure soul
2026-08-28 07:52:25
40
To see more videos from user @agbalumoboi, please go to the Tikwm
homepage.