@silentmoney032:

silent money
silent money
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 26 August 2026 10:39:00 GMT
268087
13183
325
2532

Music

Download

Comments

oladimex700
Bless God ❤️🦅 :
Allah I go finish am but not in this kind of cooking settings
2026-08-28 21:36:46
0
emmyjnr6268
️ :
Nah so my guy tell me say e go finish one bag of pure water
2026-08-28 18:35:20
1
ore1472
Moyosoreoluwa 😘💞 :
Indomie wey dey quick tire person
2026-08-27 16:36:00
653
prosperbillion29
prosper :
Those of us who came here to read comments, may we not die before our glory 🤲🏽
2026-08-26 21:40:28
464
c_emmy85
Captain 🧢💸💯 :
He later finish am
2026-08-27 09:40:13
150
praisyisyourobsession
★𝓟𝓡𝓐𝓘𝓢𝓔★ 💖 :
indomie wey dey quick full belle😂
2026-08-27 12:42:34
222
ji_hoo97
Ji-ho (지호 :
body go tell him 💙
2026-08-26 14:16:57
220
smotkidofficial
Smotkid :
Hunger go make u Dey think outside the box 😂
2026-08-28 17:24:30
6
richyson44
OGENE TEGA🤬🛍️ :
N so my guy tell me say he go finish 10 fufu
2026-08-28 17:03:04
8
bigwhiz17
*Big whiz 😈... :
we came with nothing 🤣🤣
2026-08-26 19:57:06
47
obele.ugo5
Consistency 🥷🏿 :
See wetin tinubu cause if Nobbi say na hungry dey worry him why e go talk this kind thing
2026-08-26 21:11:04
27
gracepaid18
Grace paid :
His not possible 🥰
2026-08-26 22:13:46
0
molly421542
🌚Møłlÿ🌙 :
Indomie wey dey quick tire person
2026-08-28 08:15:46
1
adeshola81
ÀÐĘŠĦØŁÅ♓️❤️‍🩹 :
Part 2 pls 😂
2026-08-26 19:45:13
13
mjmickbackuppage
Ririchard Mike :
Abeg if the man die you bring me back
2026-08-27 07:10:14
17
billskidrae
skidrae :
No pepper nothing nothing someone say how ?
2026-08-26 23:14:36
20
trisdam1
Tristan :
him finish am? make una update us na. don't leave us in the dark.
2026-08-27 17:38:43
6
vicks.react_1
Vick$ React 😂🤧💔 :
Even as I Dey watch from phone my belle don full 😂
2026-08-27 21:34:36
6
kobako117
Ajebako117 :
I no understand una mean say na one carton of indomie be dat
2026-08-27 13:23:20
7
suraj_9.9
Suraj :
indomie na flour e no fit 😂 never 😂
2026-08-28 19:30:17
5
alakija03
Young Sparko ❤️🔌💵 :
Did e later finish ham
2026-08-27 16:44:27
0
To see more videos from user @silentmoney032, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About