@shessalty7: #goviral #fyp 😹💔

@꧁༆ she’s salty 😒💕༆꧂
@꧁༆ she’s salty 😒💕༆꧂
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 26 August 2026 10:58:10 GMT
181790
26700
1067
2207

Music

Download

Comments

precioussf5
Sexy mama 🥹💐💦🍑💨 :
Nah once I stand up from bed go wear my pant 😭😹😹
2026-08-26 21:02:06
2689
igwe_miracool
osaro :
Mistake keh, I Dey purposely do am😅😁
2026-08-27 06:33:18
981
itz.debby48
Ţĥâț ĝirļ ðẹɓɓŷ🥰❤️‍🩹 :
how many of us no understand 🤔
2026-08-27 12:00:10
405
doyinsola_savage3
doyinsola_Rotimi4 :
I first get up go inside bathroom go check mirror if blood Dey commot form my yash 😂💔🙆‍♀️as I see say everywhere good I just carry my bag Dey go house
2026-08-27 10:35:02
272
badbella62
Bella of Gudlife🧃🥹🙈💕 :
The pain pass labor mood 😭😂
2026-08-27 07:37:46
644
alex.hate.boys1
alexandra ❤️‍🩹 :
wetin be sim two again 😂😂 ,aswr if I die 😭.. I go too miss this app 😂😂😭
2026-08-26 16:46:01
664
big_drey3
Big_ÐŘ€Ŷ🥷🏼 :
I just Dey View Una Profile 😂
2026-08-27 12:36:29
61
smiley8617
EVIL SMILEY🚀 :
to confirm you are not a robot 🥲
2026-08-26 19:34:13
286
preshy.nice62
Diamond 💎 wears💕🛍️☑️ :
Na once I shout blood of Jesus Christ oo😂😂😂
2026-08-27 11:46:12
8
bigororo11
👑✨ 𝕭𝖎𝖌 𝕺𝖗𝖔𝖗𝖔 ✨👑 :
Which one be sim 2 again?? Una don go far oo 😂
2026-08-27 12:07:49
14
usercalebempire
CalebEmpire :
e be like no only me no know wetin be sim 2 oooo 😂😂😂😂😂
2026-08-27 12:57:09
5
baby_rejoice01
🍀❣️celebrity Nancy ❤️🌴🙈 :
bestie needed ☺️
2026-08-27 06:44:37
7
oghenefejiro93
Broken soul 💔🥹 :
Am lost Abeg watin be sim 2
2026-08-27 15:35:17
22
pablo001dc
Diviñe 🖤 :
Abeg make una explain wetin be sim 2 again 🤣
2026-08-27 15:32:41
6
modernoracle05
~ ᴬᴱᴾUNKNOWN•✟ :
Wait..una no Dey use sim 2 ?
2026-08-27 11:56:09
119
brightstar452
Bright star👿🌟🦅 :
Na once I request for cold water 😂😂😂
2026-08-26 23:46:28
133
godwinfx10
Godwin Fx :
na my sister comment I dey wait
2026-08-27 10:45:57
18
mra50211
M❤️‍🩹ï🥹R🥰A :
and naso dem go dey talk...it's not painful😒
2026-08-27 12:28:13
20
To see more videos from user @shessalty7, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About