@real_mukhtar_agba: If you’re also in the UK or abroad and you’ve experienced something similar before, please feel free to reach out to me. I’d love to hear from you and call the person out for you! 😅 #Fyp #Foryoupage #Uktiktok #Muslimtiktok #Explore
Ani one of them talk say nah my mama dey do last week say nah why I no see ibujoko 😂mama wey don die,me wey never get marry self 😂 they will still be lying with confidence
2026-08-26 15:54:03
3
HO2 ESTATE 🏡 LTD :
Pls me i need Agbon (Coconut) I wan use am drink garri 😂
2026-08-26 15:31:36
10
🗿Seyyid iDreeS🪖🤍 :
Guys I’m the alfa 😭😹😹😹💔make una forgive me
2026-08-26 14:44:27
1
annie_apparel✂️ :
Omoh na money ooo😂😂
2026-08-26 13:55:35
11
Mãîñ Mãñ :
So useless of them 😏😂
2026-08-26 11:40:28
13
MOAFEEZ0 :
the sadsious part of this is that they are making islam difficult and making it look otherwise to others people in the name of there bucket subhanallahi 😢
2026-08-26 12:44:17
9
🌹🌷Bint-Wahab🇳🇬✨❤️ :
If dem dey do am for ppl wey dey UK or Canada alone Sebi e good. Wat about we wey b say na yala sura money nko🥺. Dem full my dm , I no dey even reply any Alfa again sef😏
2026-08-26 14:20:14
5
Lovable Naija Care 🇳🇬 :
😂😂😂 bag of salt is #9500
2026-08-26 13:33:24
2
AJOKE CISSEY :
hummmmmmmmmm
2026-08-26 12:56:35
0
👑🌎Just👑me👑 Royal Mubarak👑 :
I shout ha 🤣😂🤣
2026-08-26 13:58:54
1
Alfa Abdulsamad❤️🤲 :
😂😂 Nah money ooo
2026-08-26 12:38:02
7
JHABI_QUEEN🌸🌹 :
Alfa 11. Al mukhtar na 1 😂😂😂
2026-08-26 11:04:18
8
BIG KITAN 💫♥️🕊️💐 :
That’s how one Alfa come my dm too, after all what he said and I told him have heard him later he said he love me all his voicenote and our chat still dey on my phone, his even threatened me
2026-08-26 12:15:33
2
ajokefaderera :
Aduru owo yii😁
2026-08-26 15:38:05
1
Alhaja Folasade Anunimorigba :
Awon opuro alfa🥰🥰🥰🥰
2026-08-26 15:06:34
2
BIGGESTOLAITAN💚✨ :
Wait three (3)bag of salt ??? For what ??
2026-08-26 14:28:32
2
Habiba Suleman :
2026-08-26 12:28:46
2
LONER :
person dey UK, you wey dey Nigerian dey see him future 😂😂😂
2026-08-26 13:54:19
2
LONER :
being a devoted Muslim will save you from many things
2026-08-26 13:48:07
4
002 AYINLA🌹🌹🌹 :
Please leave him alone oooo school fees on d way
2026-08-26 12:49:10
4
Prophet M O Adebayo :
next
2026-08-26 12:37:11
1
abolore1 :
ogaooooo
2026-08-26 14:08:37
1
Yetty mama Gold store 🏬 :
Subhanallahi😂
2026-08-26 12:25:50
3
bukky32 :
I av a lot too
2026-08-26 11:39:43
2
Oritoke :
😂😂😂
2026-08-26 11:16:50
2
To see more videos from user @real_mukhtar_agba, please go to the Tikwm
homepage.