Bro no go turn second Erica because you just Dey good every day 🥰
2026-08-26 20:06:17
5
👑KING KELLY👑💯 :
Frist to comment
2026-08-26 11:28:27
2
Big Foki.💯 :
I swear to God, if I get money, I go help you. Aliko, you my guy. I dey like you o, I no go lie, my bro.
2026-08-26 12:27:19
1
mosiso375 :
abeg upload this song for audiomack
2026-08-26 15:02:43
1
cjrepublic1 :
I love the vibe
2026-08-26 12:29:03
1
OGBill200 :
Alinco you bad oooooo keep shining🥰🥰 nwa nne
2026-08-26 13:51:49
5
Victory Richman :
You good oo normally but song and rapping like this for Nigeria nor Dey sale like that for Nigeria but God gat your back everything go must fall in place amen 🙏
2026-08-26 16:40:58
0
Edostateupdate :
One day just one day them go hear you 🥰🥰
2026-08-26 12:55:35
4
RicK FloWz 🔥 :
🔥🔥🔥🔥
2026-08-27 10:01:32
0
Golden7 :
Alinco drop this hit 🔥I no fit wait to use dis sound 😏
2026-08-26 12:54:14
2
Son Of Esther 💦 :
Keep on bro💯u good 👍
2026-08-26 12:35:40
1
🌴EVIL KUDU🕊️ BILLIONZ🌴 :
I swear
2026-08-26 11:28:41
1
Big Foki.💯 :
Since that time wey pay, I been disgrace you. Omo Aliko, I dey really like you. Beverly go good. Keep working.
2026-08-26 12:27:41
2
Dj Onos aka voltage boi :
Omo you Good keep it up bro 😎
2026-08-27 08:50:06
0
DressLikeOGAfashion👔👖🛒🛍️ :
This boy good
2026-08-27 08:32:42
0
SAD ADDICT 🥺💔 :
make corizo finish the work
2026-08-27 21:43:56
0
WEALTH BMC🥷 :
Alinco you too good
2026-08-27 13:00:31
0
Malley :
Guy beg erigga make he add lines for this your music na blood e go mad pass mad 😳
2026-08-27 08:53:41
0
BAYONET :
Nice 👍 vibe
2026-08-27 09:44:48
0
Premium Auto Parts :
my boss
2026-08-26 11:37:42
0
To see more videos from user @alincoheadboy, please go to the Tikwm
homepage.