Anything wey pass first and second reading, or homily I no dey o
2026-09-30 07:28:32
674
Chris Dakat :
anything wey pass prayer of the faithful I no dey do 😭😂
2026-09-29 16:34:02
585
Ms.Christabel 💕 :
Why do I need a pastor to help me pray when I can pray to God direct. Abii the pastor righteous pass me?
2026-09-30 16:54:45
7
〽️ :
make I kneel down for 30mins for blessings asif i steal
2026-09-29 06:25:40
396
ngozi440 :
Once you mention church in our conversation I’m automatically uninterested
2026-09-29 19:59:05
13
R😝💕 :
Me as a catholic
2026-09-30 10:37:18
53
M_J🧸💕🦇 :
you no fit convince catholic member mk e come Ur church except na by choice
a very proud Catholic
2026-09-29 23:13:12
231
♡OgOcHuKwUmErEm♡🇨🇦🇳🇬 :
Miracle wey saying my rosary go help me do 😂😂
2026-09-30 10:18:02
130
I'm Confidence🧡 :
why do we try to make people leave their church for ours ,abi na different church different God
2026-09-29 09:31:02
139
Gift_Nemerem :
More reason for me not to come sef
2026-09-29 21:29:52
76
Miss Behave 🫧🦄 :
unless una pastor sabi turn water to wine like pa J I fit come sha, with some ragolis
2026-09-29 23:31:09
55
🍀Angela🍀 :
omo anything church
2026-08-27 00:04:19
271
~pre cious ~ :
Anything were pass in the name of the father son and holy sprite I no Dey go
2026-09-30 13:20:25
5
zelda_richard☢️☢️🩻 :
abeg they go your church make i no go carry watin i no know for head
2026-08-26 22:12:10
363
Ezinne Christiana :
Of course I am a CATHOLIC and I don’t care 🤷♀️if
2026-09-30 08:08:26
37
✨AMAKA✨ :
Make your pastor tell me say nah my sweet grandma dey do me😒😹
2026-09-28 11:33:20
72
Cy luxury :
Make church people come my house
2026-09-29 20:20:24
40
Biggest raph ☠️ :
Me as a Catholic I don’t care
2026-09-30 00:28:10
40
Chiamaka Okechukwu :
I want make the miracles reach them well 🙂↔️
2026-08-26 13:00:35
173
°that~boy~Lucky🇳🇬• :
Anything religion I nor dey do 😂
2026-08-28 15:06:23
40
Apunanwu 🤭💋❤️ :
I like drama, I’d actually go to watch 😂😂
2026-09-01 16:33:02
28
April17thgirlie :
This question have been heavy on my mind, do Muslim do marketing (under the guise of “Envangelism”) too like Christian’s/churches or it’s just a Christian thing???
2026-09-30 10:54:42
5
belle_ville_beautystudio :
And your dress is beautiful 💃
2026-08-26 19:18:38
21
Ritaaaaaa🥹💎 🤩 :
I don’t go to church expecting miracles to happen, I just want to worship and communicate with my God in his house.
2026-09-13 18:03:09
24
:
I go to argue with pastor actually
2026-09-28 09:17:59
5
To see more videos from user @not.youresther, please go to the Tikwm
homepage.