As a guy once u Dey get that thought to forgive ur cheating babe na there ur life for finish 😂😂
2026-08-28 09:05:05
30
Shantel… :
Flashbacks🥹🤭
2026-08-28 09:10:02
0
M I K E☠️👾♟️💛 :
Continue brr till distance do you guys apart Abi u won marry her before?
2026-08-28 01:05:21
6
KORA :
Una get time oh
2026-08-28 09:49:49
1
OWU😂🔥 :
after you hear that damn you go need therapy for 21 years 😆
2026-08-27 22:31:40
238
Oluwasegun Pleasant :
If girl cheat me I no fit forgive her oo
2026-08-28 09:37:51
2
CHIEF EMMYDON :
Me forgivie cheating I dey mad
2026-08-28 02:57:51
7
kingy_bespoke :
Person babe dy sweet right?
2026-08-27 20:33:28
116
Daveee 💯💪🏻 :
after person go come online dey tell me say totes nor fit damage say nah elastic
Baba nah elastic dem dey wipe like that 🤧
2026-08-27 18:38:39
155
🖤Benita🤍🥀 :
I'm a girl but , if i was to be a guy and my girlfriend does this i don't think i will ever have anything to do with her again till this world's ends 💔 ,, i can't ooh noo
2026-08-28 09:14:21
6
22/12/2025😭💔🕊️ :
that damn off me🤦♀️
2026-08-27 22:23:01
14
✞DANIELZ CLOTHING APPAREL 💐 :
The more you Dey think am the more you Dey fraaa
2026-08-28 06:04:05
45
To see more videos from user @kingtrax999, please go to the Tikwm
homepage.