wetin dey para Trophy boy na
that guy get reach 5m followers oo abi that account no dey again
2026-08-26 20:15:11
128
Gyal Bk🧞♀️ :
So because of followers she shouldn’t sit ??
2026-08-26 18:56:40
9531
Boss lady 🇨🇲🇳🇬 :
Who was he changing it’s for?
2026-08-26 16:43:18
3295
ID🌸❤️🖤 :
Na only for Nigeria una Dey rate people because of followers,I have livestream with foreign people that have followers and they don’t even know that it’s a big deal in Nigeria
2026-08-26 20:28:26
1243
Real_Lofti :
I come search crabby paddy song for tiktok o 😭
2026-08-27 19:04:11
0
Serene🌴 :
Millionaires plenty with 1 follower for this side😂
2026-08-27 17:52:26
10
Abdul_Mateen :
Na followers course fight
2026-08-26 16:44:15
728
PRESIDENT😈😈😈 :
Bro chill she’s a lady
2026-08-27 09:39:25
11
D🐦🔥A💙T G💵A🪴L Sarah :
Who Dey vex my baby again
2026-08-27 19:56:11
0
Favourite ✨ :
“I swear if this girl no carry those chair “ wetin you go do if she no carry am ?
2026-08-27 09:05:52
55
@Phines❣️ :
nah by force to carry chair???
2026-08-27 08:48:31
15
chocolahtay_ :
No be lie. I like your vibration. Ooo
2026-08-26 16:16:03
546
𝕸𝖎řã𝖈łẽ🕷️🥷 :
Make una tag the irene na
2026-08-26 19:44:12
1008
To see more videos from user @grayziimm, please go to the Tikwm
homepage.