Some girls are just to beautiful and nice to be a baby mama sometimes I ask them how do they meet such wicked men and wicked family
2026-08-27 10:23:30
31
️simple Sophia 🎉😩✨ :
Omo I nor fit carry my son go any man hux ooh Godforbid 😏
2026-08-26 23:08:11
166
Certified savager :
i dey owe like 5 kids Spiderman toy
2026-08-27 00:21:56
107
Bright🦜❤️🔥010 :
I don do oo
2026-08-27 06:52:13
0
Gucci ranking :
If the pikin never too mature reach to play give am condein drink .. wait for like 30 mins he go sleep then you are free to go
2026-08-26 15:56:10
45
Dc Osakpolor 🦍 :
All those men brutal 😂😂😂
2026-08-26 22:27:44
19
morningsta221 :
You’re on my WhatsApp statue 😂this is so funny 😂
2026-08-27 12:07:18
2
pretty diva :
abeg I nor dy like d way owner dy talk Abt single mom I swear
2026-08-27 07:57:04
10
Mummy&Son🥰💯🫶 :
Maybe she didn’t have anyone to drop her baby with 😂
2026-08-27 01:41:03
11
Simone Susinna :
baby mama na sweet people oo i like them no worry 😂🥰
2026-08-26 22:05:49
9
ryanscout437 :
Igbo talk😂
2026-08-26 20:53:44
9
Kelvinwhite🇳🇬🇿🇦 :
This guy funny o😂😂
2026-08-26 22:32:43
7
BELIEVE ❤️🩹〽️ :
Which kind question be des 😂😂
2026-08-26 20:24:56
5
TY DaDa :
I wan know 😂
2026-08-27 01:35:48
1
Style by Sharon ❤️ :
Baby go de house 😂😂
2026-08-26 22:35:58
1
Ella🌸⚡️🦋🥰 :
Omo I’m really grateful for the kind of baby mama I’m oo my mama help me train my daughter since the day I give birth to her she is 10 years old 25th of this month and her dad said she is coming to start secondary school with him this September, I’m so so free 💃💃
2026-08-27 09:58:15
0
Favoriteik :
I don risk my 15 pro max to her baby make he Dey watch cartoon . We lock door against am 😂
2026-08-27 03:34:18
2
COMMENTOR :
i dey hear this one for the first time ooo😳🤣🤣
2026-08-26 21:55:32
4
APEX GARDEN 🏡 :
e too sweet oh
2026-08-27 00:39:40
1
nancy :
Why u come de ask ur guy 😂😭
2026-08-27 11:14:57
0
mhizsuessful queen 👑 :
I can never take my child to go and meet another man
2026-08-27 09:13:56
0
To see more videos from user @sabiolowo, please go to the Tikwm
homepage.