until now I never still see who maths don help e life o
2026-08-26 20:18:48
28
💰 minded :
5+5×2=15 😂😂🤣🤣
2026-08-26 19:45:32
0
HUNCHO🇳🇬🗿 :
Latest thing wey you fit do for business na plus and minus abi them dey find x for business??? 🤣
2026-08-26 19:41:17
11
KRENCHO😁 :
I never still find where to use X wey I been dey find for school
2026-08-26 20:23:16
1
V I C T O R :
UPTILL NOW I STILL DEY FIND "X" WER NO LOST AND I NO KNOW "Y"
2026-08-26 17:15:53
25
Big Hope :
If 2$ is =5$b find the bucks
2026-08-26 19:54:55
1
faders_76 :
Abeg who did shorthand? 😩
2026-08-26 23:51:26
1
EDACHE 🦅✔ :
kia God abeg 😅😅😅
2026-08-26 18:05:33
0
Cool boy Electronics 🔌 :
🤔🤔🤔This is soo concerning tell me why carrot is orange but orange is not carrot but Judas iscariot
2026-08-26 21:28:14
5
AB :
Gen Z how you dey take reason all this things guy 😂
2026-08-26 17:35:16
10
OLUWA MONTANA🥷🦅 :
since primary 4 wey 2 different teachers teach me Average speed for maths
since then till today I never understand anything for maths again 😪
2026-08-26 21:53:56
1
Lord Future :
Very soft mathematics
2026-08-26 19:59:37
3
KING JOE FARMS :
ThankGod my brain no gree for them
2026-08-26 22:19:23
1
🇬🇧 de_young_huddleston ☠️ :
streak partner needed
2026-08-26 17:31:31
4
BMK :
Come dey tell us say we go need am for future lol
2026-08-26 18:05:54
2
Anijah_ :
i swear bro my secondary school sef na just to feel among 😂😂😂
2026-08-26 17:19:35
3
QUEEN ONYINYECHUKWU :
school na scam
2026-08-26 17:19:22
2
ØFFICIAL MËMES ⛎ :
apart from
minus , addition, multiplication and division
maths is useless 😂😂
2026-08-26 22:59:10
1
Faithie 🍭🥤🍫 :
Them just the decieve us just to distract our brains from thinking straight after them teach for class finish them go come drop one heavy assignment 😂 Omo time were I for use the learn work
2026-08-26 23:10:50
1
capperDan :
The moment I realized I hated school was when I noticed several adults had to teach one student different subject. One adult couldn’t teach children different subject, but one student had to learn from several teachers. I might sound stupid but read this properly, you’ll get the point in tryna make
2026-08-26 19:46:56
1
𝓜𝓪𝓻𝓿𝓲𝓼✨💫 :
Even when them separate the subject I nor know am, na combined subject I wan come know 😂
2026-08-27 02:16:37
0
𝔻♰𝕊𝕩𝕆𝕋𝕋⏤͟͟͞͞★ :
them dey play with my intelligence 🤫🤔😂
2026-08-27 01:23:16
0
B.I.G Y.A.G.I👹 :
2026-08-26 17:12:47
0
To see more videos from user @__onlywonderboy, please go to the Tikwm
homepage.