@dear_isioma0: Up and grateful @Jennifer💕🫠🫧 #dear_isioma #fypage #500kviews #trendingvideos #fy

🫧🎀DEAR ISIOMA🎀🫧
🫧🎀DEAR ISIOMA🎀🫧
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 26 August 2026 17:52:43 GMT
648726
129249
2784
3875

Music

Download

Comments

_hamimej_
Hamimej.Yapps💜 :
make dem dey close mouth small na😂😂😂😂❤️
2026-08-26 18:17:25
7400
suhaila018
..SUHAILA👑🎀 :
This girl na Werey 😂
2026-08-28 09:20:38
3181
soft.heart894
Esan blood ✅💯 :
this two don mad before 😂😂😂
2026-08-26 18:38:00
3952
succy703
succy703 :
Waiting dey always do this particular one 😂😹
2026-08-27 14:00:56
784
user3655100942653
Emmanuel precious :
snice i begin watch una video na so i come dey open mouth too
2026-08-26 19:21:57
1604
phat_hii
Phat Hi :
these ladies ehnn😂😂
2026-09-08 12:59:29
0
dhaimhondmotives06
CURSED_NX :
And them be very fine girls ooo😂
2026-09-08 08:45:42
0
queen_stitches01
Mariam Kanyinsola :
na them thief my mama three leg pot😫😂😫😂😫
2026-09-06 23:14:45
3
neeyahscent
🌺Neeyah🌺Scent🌺 :
The one wey dey push truck don mad bfor 😂😂😂😂she too good abeg 💯✌️
2026-08-27 08:40:39
787
fola.dara1
Blooming Soul 🌸 🌿🫂💙💦 :
nah una dey give us joy yoooowa 😂❤️🫂
2026-09-08 00:28:30
0
tinaluchiz0
Tinaoluchi :
this ppl get mind carry my gas cylinder that year😭
2026-08-27 12:43:15
135
rebeccanomar4
mama B :
them steal my charcoal stove last year 😂
2026-08-27 05:49:39
315
v3nomz4
V3nomz :
Na Chelsea Jersey una suppose dey wear. one person go wear the Home jersey(Blue) the other person go wear that yellow away jersey.😂
2026-08-27 10:12:42
32
uhana_okekeni
Jos Shineofficial :
Two of una don crase before? 😂
2026-08-27 14:03:33
223
dat_.girl._.grace
Dat_ girl _ grace 🖤 :
𝑎𝑛𝑑 𝑑𝑒𝑚 𝑑𝑒 𝑓𝑖𝑖𝑖𝑖𝑖𝑖𝑛𝑒𝑒𝑒𝑒😁
2026-09-06 19:25:18
0
godmanlove0
Godman Love0 :
Waytin be dis abeg
2026-08-26 17:56:51
141
danyiaodu3
alpacino. don't let :
this girl discovered their real talent! you both will make it in JESUS NAME! AMEN!
2026-08-30 15:45:10
55
lauraasemota
Laura🌼 :
The girl wey Dey drive the truck wan wound me with laugh😂😂😂
2026-08-26 19:40:03
98
son_of_a_praying_mother_
NEDU :
This your style of content can be something else o. make them no hurt you one those people thinks and reason things differently. They might find this contents offensive
2026-08-26 23:19:20
155
liastreat_n_surprises1
Yummy treat vendor in Awka🤤😋 :
my vroda 😹😹
2026-08-26 18:33:24
65
gold25108
gold25108 :
This two girls Dey Crace true true 😂😂😂😂
2026-08-27 12:10:14
34
To see more videos from user @dear_isioma0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About