Never go for man you love because u will regret it at last that’s what happens to me they won’t regard you as anything instead they we call cheap product
2026-08-27 20:43:24
0
PRINCESS👑 :
Just Dey run go Jalingo like that 😂
2026-08-26 23:45:57
2767
Nicky B🌸🌺 :
Na the one wey love me I well go for 😂
2026-08-26 19:48:11
910
maryjanethomas0 :
Can never be me 😁😁it’s the one that loves me I will go for
2026-08-26 22:08:01
705
𝒲:)🧸🌸🫧🍒 :
Make Una help me do sticker abeg 😂😩
2026-08-27 07:43:58
392
KING OF REACTION🤴 :
Chai🥲🥲what a life
2026-08-26 21:24:16
218
Omar❤️ :
I will forever follow a man that loves me over the one that i love 😌
2026-08-27 08:39:40
94
Celosia :
Guys now I've changed my mind .
I'm not going for the one I love again 😪
2026-08-27 18:23:32
2
HAIR REVAMP GURU in abk :
This is what many of us(women) do. And trust me, our healing process dey long Gan.
2026-08-27 06:23:03
152
Hairbyty31 :
Go for who love u oh nor go for who u love o as a woman
2026-08-27 16:38:10
3
miss pray :
going for the one you love =your suffer go long
going for the one that love you =peller and Jarvis 🥰
2026-08-27 14:44:31
2
Ebubechi 💓 :
Am I the only one feeling bad for the other guys 😭😭
Guy don't worry your own will find you soon 😭😭😭😭
2026-08-26 19:51:19
72
🦋H💕A💫P😇P🌸I🦋N🍇E💗S😊S💯 :
Nne you’ve done a great mistake oo😂😂….no worry you go really die for am 😭😂
2026-08-27 18:01:55
2
adufeluv :
A lot of mistakes most ladies does this day. follow a man that truly loves you...
2026-08-27 15:46:08
5
👑Mide_onfyah🎀 :
Omo nah to go for person wey love you o
2026-08-27 15:41:55
1
queennazy08 :
To be a girl is not easy, you won’t know the one to choose🥺
2026-08-27 12:58:38
9
Tosin :
The best... loving each other... if you go for the one that love you alone, you go cheat... and if still go for the one only you love.... na still fake... just loving someone and getting it in return is the real deal... 💯
2026-08-27 14:22:11
5
EJIRE 🥰❤️🫠 :
I feel for him 😂
2026-08-26 20:52:27
91
Soft girl🌹💛 :
You dey go now and no ever stop till you reach Taraba jalingo or Damaturu😂
2026-08-26 19:58:54
65
QUEEN HAWA JALLO💞 :
A very big mistake she made
I will always go for the one that loves me
2026-08-27 08:35:05
16
Emmanuel Precious :
I will never marry a man because I love him 🤣
2026-08-27 13:11:28
12
To see more videos from user @comiebarbie_, please go to the Tikwm
homepage.