Watin you talk no go , polanco no dey sell used na new car dem dey sell if e reach your turn to buy used car no carry mechanic
2026-08-27 13:42:30
0
Bamz_Autos :
Na the swag of the mechanic dey vex me pass
2026-08-27 22:28:15
0
Abdulhadi :
People way day buy from polanco guarantee and if any happen polanco will look into it can you do so?
2026-08-27 15:43:46
0
elu001 :
nothing bad
person wey suffer get him money have right to bring 20 mechanic
2026-08-27 08:43:44
37
♊ :
my friend bought car 2004, we carry 2 mechanic go check am, as we dey go house my guy drive enter water naso car dey shock us🤣🤣🤣
2026-08-26 23:02:44
28
TripzAutoz :
With uncles ooo 😂😂😂😂
2026-08-27 20:01:06
1
DLuffy001 :
This baloo wahala too much 😂😂…….. you truth don Dey too much 😂😂
2026-08-27 01:18:54
2
alausa911 :
Leave me alone let me carry mechanic abeg
2026-08-26 20:46:46
7
Akints_autoworld :
My bro even Cadillac 2020-2025 get issue from company stay guided only argue what u really know life hard pass make I go buy car wey go still add to my stress u can’t buy life but at least protect the one u have
2026-08-27 08:12:42
3
HAPPY🥶🍀 :
You get wahala 😂😂😂
2026-08-26 20:18:49
4
Ridwan Adeleke Realstar :
Polanco vehicles na brand new no be used😂😂😂
2026-08-27 17:28:21
0
Unstoppable Soul 🇳🇬 🇶🇦 :
my brother u cant compare polanco to other car dealer cos theres assurance in polanco if anything happens he will stand for it but most car dealers once u leave there store they wont listen to u so theres difference
2026-08-27 08:35:51
3
OLA :
Me wanting to buy my first car and looking for mechanic to follow me go cox I don't know any yet
2026-08-27 06:29:01
2
Don Kazzyy :
It content doesn’t make sense at all. If e reach ur time . When u re buying something u don’t know about it Go alone. Why does the rich people carry lawyer go buy properties. Why they can’t just pay and collect the property…
2026-08-27 11:21:50
1
SAB :
I will never be poor in my life
2026-08-27 14:22:12
1
Groupo Citizen :
Since when I start driving, I always buy and inspect all my cars myself.....5th Car now and still counting 😎
2026-08-27 06:57:20
3
bazukah_🎱🎱🎱 :
lol omo Warey o tun gbe wa debe 😁🤣😁😁
2026-08-27 08:41:15
1
ifydonfurniture :
Omo I swear real fact
2026-08-27 06:18:26
1
MIRAX :
😅 full squad dey necessary bra 😁😅
2026-08-27 10:39:20
1
GKB :
Na Polanco car you deh sell ?🤭😂😂
2026-08-27 22:55:01
0
MIDE FX📈📉📊 :
Abeg na him money ooo😂😂
2026-08-28 06:29:14
0
fx :
nah my papa be that😂😂
2026-08-27 06:46:23
0
To see more videos from user @mcbaloo_, please go to the Tikwm
homepage.