@blessed_okelue1: No go find babe😂#goviral #relatable #meme

BLESSED
BLESSED
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 26 August 2026 20:55:22 GMT
559786
114828
2377
16010

Music

Download

Comments

olayimika818
olayimika818 :
Na you sabi oo dem no dey catch you carry last to get inside relationship.
2026-08-29 00:25:56
1
chibunwannem0
Uzoma Miracle 🥀 :
if I dey relationship who wan dey shout awww for una na why I sacrifice myself
2026-08-27 07:41:48
352
prechy12340
MAMACITA🤪💯❤️‍🔥 :
Single people don suffer for una hand o😂😂
2026-08-27 18:35:13
8
danishqueen2
Danish🥵 queen🌺 :
B4 B4 I nor dey comments for tiktok Tiktok just give me work 😂
2026-08-27 11:54:43
76
officialfavorite68
Favour💞 :
Relationship na vanity
2026-08-27 10:14:33
24
bbysiamarrah
ASia🇸🇱🇺🇲💎🧕✨🦋 :
Brooo Brooo Brooo please don't shake this table 🙏😭
2026-08-27 22:08:06
7
favour.frost
❄️Fayfay ❄️🍇 :
Shadow banned people where Una day
2026-08-28 15:25:34
7
blackkay105
@Kay :
you cannot shame the shameless,i go still repost this one😋💃
2026-08-27 10:28:13
1
iam_zainamie
iam_zainamie :
Na crime to repost again😭😂
2026-08-26 22:07:21
20
prettybless2025
@Prettybless🌹💯❤️ :
Na wetin TikTok say make we Dey do to know if we be robot or humans na 😂
2026-08-27 09:36:15
26
boredommademedoit23
Olamidokun🇧🇷🌚 :
Nah you sabi
2026-08-26 22:13:28
44
To see more videos from user @blessed_okelue1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About