u wan stop who God send message who goes u😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-27 08:59:52
1
BL^CK :
One thing I still respect about PH, there are many good hearts in PH. As the city rugged, I lost my phone. I don give up sef but I try the number, the guy pick tell me make I come collect am. I collect am e no even collect a dime.
2026-08-27 06:26:25
36
profitefenoma :
nobody's talking about those eyes
2026-08-27 08:34:27
5
MÖRË WÊÂŁTH🥰✅ :
Bro wetin be your YouTube channel?😳
2026-08-27 08:38:36
0
~𝕋𝕣𝕒𝕧𝕚𝕤 𝔸𝕒𝕣𝕠𝕟❤️🦅 :
YouTube channel please
2026-08-27 08:19:05
0
👑 KINGJAMES SNR 👑 :
PORT HARCOURT ANYE OO
2026-08-27 06:44:02
4
Emeka Senator :
where the YouTube channel
2026-08-27 07:51:09
1
FAGI CRUISE 🚢 :
I swear
2026-08-27 06:34:04
0
ELi :
Alabo ehhh ⚓🚢
2026-08-27 08:17:11
1
4WHEEL'AUTOMOBILE SERVICES :
You go Dey ask thief,if he catch thief wetin he go do am 😂😂😂😂you funny ooh
2026-08-27 08:27:16
1
gifty😘 :
abobi I no see your YouTube
2026-08-27 05:06:31
2
Tonia :
I kno dat guy wey wear red cap for iwofe.
2026-08-27 06:39:08
0
essie💙🎹 :
omor 💔
2026-08-27 08:11:31
0
Diamond :
where Yr YouTube channel
2026-08-27 03:27:30
0
ENTITY🌴🌴 :
oga creator shey de dey ask for ur YouTube channel u no gree answer
2026-08-27 05:19:19
0
The portharcourt headmaster :
PORTHARCOURT ANYE OH
2026-08-27 08:46:10
0
Musa understand :
port Harcourt abe go
2026-08-27 07:28:37
0
cyber.4dmd :
I sabi most of these men them, beast you
2026-08-27 07:06:57
0
Elecky Debo ⚡️📈 :
Over hyping. No level, E nor get where all these kind settings nor Dey. Nor Dey promote all these nonsense
2026-08-27 04:44:00
4
Sam Emmanuel :
This isn't something to be proud of
2026-08-27 07:55:16
1
oceanic :
Una too d hype nonsense for pH this street life d everywhere na una turn am to criminal act
2026-08-27 07:29:30
1
TekArt :
See them, everybody don move on, they are still living in the past.
2026-08-27 04:20:07
1
ayodeji_xvi :
Pot of soup una go kill am but money wey go change ur life una go align 😂😂😂😂😂
2026-08-27 08:35:05
0
To see more videos from user @freme.king, please go to the Tikwm
homepage.