Just a quick reminder y’all.. Jesus is coming very soon..
2026-08-28 10:29:29
229
Fx 😖😕 :
December no Dey finish 😂
2026-08-27 23:35:45
98
Even Kate :
On my way to location I need that gle 53 amg god bless me and you this year 💪🙏
2026-08-28 17:27:47
3
₭ ᑌ 乙 ᑌ ✪ 🧃🌴 :
I put hand everything con worse
2026-08-28 17:45:45
19
AJADI 🤍 :
Money wey person go use put hand for smth nko 😓
2026-08-28 21:11:32
1
12🖤 :
Everybody dey plan do waka before September reach 😂🤲🏾😭
2026-08-28 14:23:29
2
silence 🤐 :
abeg if u go come if e work mk u update me 😒
2026-08-28 15:18:52
5
Dark Skin Emma💐🔥 :
I no Dey put hand for anything Gods Time is the best bro 😎
2026-08-27 23:57:24
41
Thrive_muller :
Is either we win or we win o.
2026-08-28 18:58:39
2
No social media I’m not fine😊 :
You waited 8 months bro wait small if e no sup this year e go sup next year no do bad thing ski 🤝
2026-08-28 18:08:29
7
WIZKID second son ❤️🦅🔥 :
I swear no time to waste and momsy don dey old oh 😞🤧
2026-08-28 11:35:27
24
🤡MR.DANNY🤡 :
you fit get mind to put hand for something make you no get the money 😭💔
2026-08-28 00:21:04
36
:
Na sure baba wey I never see Dey hold me down 💔🙂
2026-08-28 12:20:00
15
Anonymous 💔😪 :
This sounds in a GLE
2026-08-28 16:17:15
10
JAT🌟MXY 🌴 🕊️ :
D pressure is too much 💔😪
2026-08-28 03:57:08
12
𖣂 :
I don already put hand nah result I de wait for😁
2026-08-27 23:24:38
10
ABDULSELIM☪️ :
You know Watin dey my mind. If I win Congrat if I lose I’ll trying again 👋
2026-08-28 07:19:14
6
Stevie Griffin :
Guy!!!!!!!!!!😫my blood yenk me too much today because of clothe guyy, i wan cry🥺 if say money dey my hand i go just go rent my own house even if na 500k own 😞
2026-08-28 19:59:05
3
$_CHIBUIKEM_€ :
Na u Sabi ooo
2026-08-28 17:55:08
1
To see more videos from user @porkidu5154, please go to the Tikwm
homepage.