I just comot for junior musk interview 😹😹 which one be one people again 😹😹
2026-08-27 13:30:19
18
Anonymous 🥷🖤 :
Forget say peller don go far now na be boy to Dem salo and nation that year oo He go dey happy if Dem add him for live that time he con go far now con dey block them lol 😂
2026-08-27 09:37:37
231
Mr Incredible 🧣 :
Nor go lose guard, people plenty when wan whine you 😂
2026-08-27 16:30:15
13
PHOCUS THE TAYLOR GUY🧵 :
As a tiktoker, if u notice that people don Dey forget u, sha talk about peller….. Na once them go remember u, the boy carry GRACE❤️
2026-08-27 17:33:58
13
chizz0094 :
You see one people
2026-08-27 17:48:15
4
A B U 🇳🇬🇳🇪 :
True tho
2026-08-27 20:13:47
0
ABIODUN ORILOMO📿❤️ :
@Tobi 19
2026-08-27 08:37:09
14
Shì Ná :
Ajeh no be lie ooo
2026-08-27 16:12:22
2
THE NEW KB🧃💥 :
Since 19
2026-08-27 18:07:08
1
BIG_CHASE🌴❤️ :
Olorun
2026-08-27 09:39:11
9
4bdul :
😂😂
2026-08-27 11:55:13
1
✅😱🤡☠️ :
One people 😆
2026-08-27 10:11:40
2
Heritage__FC🦅🦂🥂 :
He still pass you nah 😂
2026-08-27 17:16:03
2
:
😂😂😂
2026-08-27 08:37:19
5
Ladybofficial1 :
😁😁😁
2026-08-27 15:22:58
0
𝓐𝓛𝓛𝓞𝓝𝓩𝓨📿🖤 :
😂😂😂
2026-08-27 16:11:31
0
To see more videos from user @001media_, please go to the Tikwm
homepage.