Abi people wey go just dey moody all of a sudden at the party
2026-08-28 08:14:48
1629
dinma.bb :
i kuku get car, i go peck you, dey go my house…
2026-08-28 09:05:00
855
Ms.F 🌸🧚♀️ :
Or the one that gets moody at parties,na once I go leave you find who get vibe follow dance
2026-08-28 18:18:41
12
Miss Whitney💋💕🪽 :
Wait “let’s go home ke” asin me and you? U no know road to ur house 😂
2026-08-27 13:39:33
346
SHE👑 :
Last year December we were outside ooo I Dey find way to go close to the stage, my bestie now ex bestie said omo this place Dey choke her ooo say make we Dey go outside, na once i comot my hand from her hand. Abeg I’m here for the fun
2026-08-28 18:06:16
22
Ella🌹 :
Omo 😭😭😭cause why I go commot club by 2
2026-08-27 10:56:37
375
🌸 Queen 👑 💫 🎀 🍀 :
Or…. Let’s go this place is boring for party wey just start? 😡
2026-08-28 18:46:11
1
Emmah Nuella :
Omo l’m sorry oo but the noise is too much and I can’t stay any longer
2026-08-28 08:24:38
126
Blessed🦋😇 :
Me wey remove my shoes hold for hand I Dey ment?
2026-08-27 11:41:23
128
Semi glams💄🫦 :
Abi my babe said I should be going home I go just block you
2026-08-28 08:18:13
1
baby_silver37 :
I guess that one thing I hate about my bestfriend everytime we would agree to go out and then u would be forming like u don wanna be there when we get there u would be like I am tired let go home it to noisy I hate it here I am sleepy like bro tf that shit is not nice frs girls like this should stop and the next she would start acting upset and start getting moody then I would have to start begging and apologizing 😭😂💔Omo i Dey alway boil inside sha it not funny tho
2026-08-28 08:59:03
5
❀Oyinda|content creatorᡣ𐭩🧚 :
Omo if I say I want to go, then I want to go oh. I get tired quick 🥺😂
2026-08-28 13:05:26
57
IFEOMA_💋 :
Na next location I wan Dey hear !!
2026-08-27 17:15:53
40
To see more videos from user @ms.yemi5, please go to the Tikwm
homepage.