I get building Materials warehouse, I need serious babe 😆
2026-08-29 10:30:26
1
Uj essentials :
As a working guy date a girl who will control your money invest it in business buy properties
2026-08-28 07:14:05
413
Kenneth :
una dey save money for marriage 😆😁
2026-08-29 08:29:50
0
Princess Mona :
Is pecky your sister
2026-08-28 08:18:53
19
♈: Babe;April 5th :
Ma,how much be student bed
2026-08-29 08:05:55
0
madover :
you're not saying the truth
2026-08-29 05:07:05
1
The billionaire 👑 :
I want to give her 1m
2026-08-29 06:21:58
1
Amaka :
Help me find one business man
2026-08-28 21:15:03
2
Ego Oyibo 🦋❤️😍 :
Yahoo boy way dey business minded is also good, he will always invest
2026-08-28 11:47:16
190
IGWE Chizzy :
where can we see the business men please
2026-08-27 10:41:17
332
JANUARY 25💃❤️ :
Abeg I fit date dem 😂😂
2026-08-27 13:23:24
73
Voice Of Loner🤭 :
Na only God know as I take de avoid yahoo guys 😂😂😂
2026-08-29 05:15:26
22
UCHETEX-MIGHTY HOMES :
i need business woman wey guide too 😆😅
2026-08-27 16:08:36
10
~His lady❣💞 :
No business guy wan date me I be student
2026-08-27 16:29:46
7
Nancy Joy :
I be business person I need business person too
2026-08-27 16:42:58
39
Isolated😓 :
This advice na for people wey won marry.....
2026-08-27 20:28:36
52
@nyiego :
So business man no dey get set back?
2026-08-28 19:49:53
8
CHI BU IKEM😊 :
Is too late already 😂 even me dey find woman weh him shop full
2026-08-27 15:33:18
92
Omalicha :
na to enter Onitsha now find one business man because I'm ready to settle down
2026-08-27 11:39:58
203
Nuel_nuel36 :
And girls don't like me because I don't spend my profit on her
2026-08-27 11:17:07
191
Nwanyi Ikeduru 😍 :
omo me i don marry sweet Enugu business man ooh,him don invest in me and am Into fashion designing making men's native wear, make him just wait make I get this money lemme spoil that man because e no easy to see man wey go just dey support you back to back.
2026-08-27 14:53:54
87
To see more videos from user @queenchizzyanabel, please go to the Tikwm
homepage.