@fizzyewoski: Once you get paying job to bomb go just Dey tire you🤣💯✅#fun #fyp #joke #vira #lol

FIZZY🇲🇽🇺🇸
FIZZY🇲🇽🇺🇸
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 27 August 2026 09:41:27 GMT
28798
2766
185
105

Music

Download

Comments

john.donald0516
john.donald0516 :
Na lie o me wey nor dey use eye see money
2026-09-05 20:57:01
0
dejoker00001
DE JOKER🤡🤡🤡🤡🤡🤡 :
Boss abeg which site wey I go use browse dating make person help me ooo
2026-09-04 11:08:59
0
lostboy2477
LOST BOY💔🖤 :
Na lie ooo😂😂😂 I Dey grind like thief
2026-08-27 11:16:13
50
say_hey_to_goodyfar
Ꮆㄖㄖᗪㄚ 千卂尺 🎭🫟🧃 :
And I never even get cl before 😂😂😂
2026-08-27 09:47:13
15
rileyfiona4
Riley Fiona ❤️❤️ :
boss pls in Mama or papa who pay pass
2026-08-27 09:54:09
9
management0160
Trần Quốc Khánh :
My mama no get money again omo 💔
2026-08-27 11:31:39
15
asiaconnections
Asiaf :
una wicked ooo so nobody wan share me investment update
2026-08-27 10:06:26
3
kingpablo499
kingpablo499 :
I go lie for you na TikTok I day always 😂
2026-08-31 11:28:50
3
www.tiktok.com_rickydola
ŘÏĆĶŶ ĠØŤ PÅĪÐ🧌🪖🇳🇬🇺🇸🚀 :
Omo na light be my problem for this side o, and na Pc I Dey use 😢
2026-08-27 09:58:48
3
rolandalex736
Frederick Roland :
thank you my God 🙏🙏
2026-08-28 03:27:01
1
faders_76
faders_76 :
I learned the hard way 😩
2026-08-27 22:59:19
2
danimartinez0888
Dani Martinez :
I swear real matter
2026-08-29 14:46:33
0
prince373_
PRINCE-🤴 :
I swear brother 💗 na ture talk you talk now
2026-08-28 00:38:52
0
askofprincewill
SEPTEMBER 4TH 💔😭 :
no be small
2026-08-27 20:41:54
1
confitalk01
CONFI TAlK :
You dey talk to me
2026-08-27 18:48:07
0
legenderyzukoo
Legendery Zukoo :
💯 respect
2026-08-27 12:51:18
0
user4068683038007
Zerry Baddy :
True talk
2026-08-27 16:05:46
0
gabzyfundz14
𝓖𝓐𝓑𝓩𝓨 𝓛𝓞𝓥𝓔 🚀💸🧃 :
i swear boss 😂😂😞🤦🏿‍♀️
2026-08-27 19:42:13
0
user56806004081531
McCarthy Sunday :
reality
2026-08-27 19:18:54
0
james.uchenna1
Antonio Nowak :
Thank you so much
2026-08-27 18:17:44
0
millions.on.my.mi
mammon, 🍀💵💴🫰 :
exactly me now
2026-08-28 00:12:47
0
bigexult1
LONER🪬 :
Real matter🙂‍↕️
2026-08-28 06:42:51
0
everbless_dgaf
✞𝙀𝙫𝙚𝙧𝙗𝙡𝙚𝙨𝙨_𝙙𝙜𝙖𝙛✞ :
That park proof no Dey save ooh fizzy
2026-08-27 20:07:48
1
michaelatharalson
Cellina :
You see this one talk bro 💯 💐
2026-08-27 19:52:57
0
leo_bryt
𝓛𝓔𝓞_𝓑𝓻𝔂𝓽📊 :
True
2026-08-27 15:19:35
0
To see more videos from user @fizzyewoski, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About