I wonder how some men dey trust their Babe
Talk more of the one in University
2026-08-27 22:42:16
27
@ADEBAYO :
my girlfriend day university ooo
😭😭😭😭
2026-08-28 08:48:33
7
Obi Nna 💙 :
my girl don enter school,but I'm no longer counting her as mine
2026-08-28 08:11:44
7
mazitenkobo :
you just talking to me oo
I told her when she got admission and she said, "it can never happen but e no reach three months the thing sup"🤣 but I'm on a safer side ajee🤣
2026-08-28 04:56:59
7
Frankstar89 :
i go lie for you
2026-08-28 08:49:06
3
M.LORD🦅🦅 :
your vibes dey boss brain ajeh
2026-08-27 18:32:05
19
☮️BIG🦅EAGLE🦅 :
100 % sure I swear
2026-08-28 13:58:08
2
làst bórñ :
nah so Dem use collect my babe 😢😢
2026-08-27 21:49:49
16
f⚽⚽tb⚽ll l⚽ver$ :
guy my babe tell me say prophet say make she breakup with me😂😂
after she go university 🙆
forget the laughing emojis na wetin really happen but thank God say i no lose guard i get plan B
2026-08-27 22:08:43
5
cyprus🇨🇾funds 💰 💸 :
experience is the best teacher 😏
e go dey sound like play first😳 until you experience am 😢 😭
2026-08-28 03:07:11
11
shamsudeen yisau :
na true guy na sooo
2026-08-28 08:17:20
7
Dark Abdul 🥺🥺 :
Omo guy why I no see dis since January 😩💔
2026-08-27 23:23:04
6
Big Splendor 🦁 :
I love ur words, make I follow you abeg 😃
2026-08-27 22:23:10
7
Dona boy :
I like me with you talk my guy
2026-08-27 23:32:43
5
BĨĞ_BŌBBĨ🧃🌴 :
They no go understand bro😂💔
2026-08-27 22:06:29
7
Samuel mint :
no be lie bro
the character alone go tell you
2026-08-27 23:07:58
5
praise clips :
nah once I tell my ex congrats eh don be go and explore. She dey ask me how I don't understand na once I smile
2026-08-28 00:42:22
5
Ukpe Ojo amicable297 :
this guy na Kogi boy abi I lie?
2026-08-27 20:25:43
5
SARKI EMMANUEL :
I swear bro God give you knowledge and wisdom and understand all of you they talk now true I swear
2026-08-27 20:27:41
5
To see more videos from user @pirmak.isaac, please go to the Tikwm
homepage.