E sure for me 😂 e go get one wey go wan Dey crush on her
2026-08-28 14:30:53
0
Precious Fx🌹 :
Don’t get carried away, they’d disrespect you.
2026-08-27 20:09:10
958
SARE🫶🥹💕 :
Abeg make una calm na me be the first person to do video for class room.Make nobody come pour him frustration for my head no be me spoil una government 😂😂 so teachers no go fit do video for where them day work abi toor
2026-08-28 08:47:21
121
cjfx💙🩵 :
Gen Z don enter teaching work make dem clear road o 😂💔
2026-08-27 18:48:10
707
Eagle king :
wetin the children wan learn kwanu
2026-08-28 13:32:42
0
ddaramola400 :
On till one Pablo student toast you 🥲😂
2026-08-28 09:01:29
0
UTD :
joy wan wound am
2026-08-28 11:20:37
52
cho cho 0147 :
I dey do transfer on Monday nothing anybody go tell me I deserve this kind teacher no be all them miss amaka, and aunty grace🤣
2026-08-28 10:06:49
0
Wetin Concern Golden 😒🙄 :
Una too serious for this social media
2026-08-28 12:52:18
14
K……🥹💕 :
Teacher way Dey step😂😂
2026-08-27 14:14:53
80
koreafather0 :
make I come start school back
2026-08-28 08:39:23
0
Umar Yusuf :
wat u are doing is wrong
2026-08-28 07:41:14
41
𝓢𝓲𝓶𝓹4𝓭𝓮𝓮🤷🏻♀️😡💕 :
Why people for CS dey cry na 😂 me sef naso i dance with my students even do content o now i don go with my A for teaching practice 🙂↔️
2026-08-28 09:50:33
4
MR.TOKS | LAGOS REALTOR. :
everything na cruise,life no hard.😹💐❤️
2026-08-28 13:23:24
5
SARE🫶🥹💕 :
I take god beg una
2026-08-28 09:44:17
13
Barinua :
Nobody is talking about beautiful she is
2026-08-28 10:04:51
8
EBIMO_TIMI🌴 :
No distract the children nah 😂😂😂
2026-08-27 13:08:14
21
🌴 :
Gen Z will turn this world to something else make teacher de dance amapiano
2026-08-28 07:11:48
7
𝓴𝓪𝓼𝓱𝓲𝓯 𝓬𝓻7 :
I wan go back to school please 🙏 drop your school location
2026-08-28 06:42:55
38
Akwaibomite♥️ :
omo so school don spoil reach like this.
teacher go dance inside class 😳
2026-08-28 06:05:08
14
To see more videos from user @qne002, please go to the Tikwm
homepage.