@biglumber10: Hmmmmmm ๐Ÿ˜‚๐Ÿ™‚โ€โ†”๏ธ Abi na me don craze ๐Ÿ˜‚ #biglumber

๐‹๐”๐Œ๐๐„๐‘ ๐๐€๐“๐ˆ๐Ž๐ ๐Ÿฆ
๐‹๐”๐Œ๐๐„๐‘ ๐๐€๐“๐ˆ๐Ž๐ ๐Ÿฆ
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 27 August 2026 12:53:35 GMT
43082
7550
148
299

Music

Download

Comments

mrkelly502
๐“š๐“ฎ๐“ต๐“ต๐”‚๐Ÿฆ‡๐Ÿฅท๐Ÿ“ฟ :
Una don fra for dis comment section ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”
2026-08-27 18:50:41
1
timzy0040
TIMX :
Una never reason am before? ๐Ÿ˜‚ Why dem dey call people wey don die โ€œlateโ€? Meanwhile, anyhow you reason am, na them dey early, and na we go later become โ€œlateโ€ ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿฅฒ Because how dem wan take dey late for where dem reach before us? Hmm, we don dey deceive ourselves o ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-08-27 13:39:00
117
terry39254
TERRYโค๏ธโค๏ธ :
The thing wey devil ๐Ÿ˜ˆ do no reach Wetin pharaoh do
2026-08-27 19:53:32
1
askoffancy2
โ„๏ธร€sk ร”f MR Fรร‘ร‡Yโœ… :
Lumber I like this pattern Were u Dey use now oh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-08-27 15:31:20
12
bigenergy042
Biggest Energy๐Ÿ’”๐Ÿฆ… :
If e be say nah God betray Satan sef cus why dem no allow am talk anything for bibleโ€ฆโ€ฆ
2026-08-27 15:27:27
3
freshthg_
๐Ÿ’ชUr๐Ÿ˜Main๐ŸคžManโ˜ ๐Ÿ›€๐Ÿšฌ :
I try reason am omo na once head start to pain me ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-08-27 15:06:26
1
onlyonekolabo_
Bhig Kรธlร bรธ๐ŸŽญ :
omo I early today ohh wassup family no sign of .........
2026-08-27 12:58:15
8
ejiwyth21
ejiwyth21 :
God no pkai devil na pastor one cum pkai am๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-08-27 15:24:55
10
userfw8um7tp25
SARAH WIFE :
single looking for good man๐Ÿ˜ž๐Ÿ’”
2026-08-27 15:50:41
1
perryyoung848
perry young :
Because the guy look for e own share ๐Ÿ˜๐Ÿ˜for heaven na God vex throw am down na just asking o no be say him follow am exchange word oo him only ask for e share
2026-08-27 14:04:05
0
jocycometiktok
Jocy ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ’ฒ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ :
Na lumber get this sound?
2026-08-27 13:08:00
2
gnf.15
๐Ÿ‘ปUร‘KNร˜Wลƒ๐Ÿ‘ป :
God abeg give devil chance make e explain ๐Ÿ˜ช
2026-08-27 13:11:27
1
bankz496
OMOSEFEโœจ๐Ÿ‘‘ :
๐Ÿ˜
2026-08-27 14:27:16
1
To see more videos from user @biglumber10, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About