@afunugotv: JUST IN:Moment a man pulled a surprise stunt at a lounge while he was about to propose to his girlfriend, only for the workers to accuse him of steåling a phone. Wait for his girlfriend’s reaction.🧎🥹💍 #breakingnews #trendingstory #marriageproposal #stories #blogger
AfunugoTv📺
Region: NG
Thursday 27 August 2026 12:55:03 GMT
Music
Download
Comments
OMOTANWA🩷🖤🦀NSNV🦀🦅♌️ :
Baba quick stand up put ring for her hand 😂😂
2026-08-28 07:39:32
0
JASMINE❤️🔒 :
Nna this one i no fit qualify oo😹😹😹
2026-08-27 13:55:09
90
Obifrosh_12345 :
so una dey propose for house again on code
nawa ooo.... wetin I go tell my babe now
2026-08-28 05:24:11
0
Softblog :
Marry thief prank na u know 😂😂
2026-08-28 07:48:12
0
Araoluwa💓 :
Omoh I go don tear d waiter hot slap oo😂😂😂
2026-08-27 23:29:33
28
Chief_Emmy👑🤍 :
See as i de happy like woman 😂 😂
2026-08-27 20:12:22
22
@mbet💸💙 :
She touched him and confirmed whether he Dey okay
2026-08-27 21:46:29
18
ndubuisichristian :
Unah just Dey craze for this country 😭💔
2026-08-28 07:02:49
0
Darling :
Omo I go fit do this thing 😂
2026-08-28 05:48:30
2
KESTER F×💜🛸 :
The guy leg done pain am na ones he stand put the ring 💍 him self o😂
2026-08-27 21:13:39
6
photographics :
Mitcheeew na relationship people, ena mind no go touch ground as ena waste my data so
2026-08-27 15:23:55
1
Vivi~pearl 💞🦋 :
See the kind bad eye way the girl dey look ma 😂 come on say yes bby girl 😁
2026-08-27 20:51:50
7
prettyemie4 :
Abeg make una help me find this guy
2026-08-27 20:32:12
20
MAX🖤WELL :
Na hype man thief the phone
2026-08-27 19:59:46
13
💔 :
This one enter I no go lie bro 😂😂
2026-08-27 15:39:13
16
tonysweet$@Mark4 :
This night go hot oohh 😂😂🤣🤣
2026-08-27 16:39:53
9
𐌊𐋄𐌍Ᏽ ð⛹🏽♂️ :
She shock 😂
2026-08-27 16:04:57
6
adebayo segun :
Her reaction is priceless
2026-08-27 15:15:45
6
IMOLETIDE💡💸💰 :
She was so happy 🥰🥰🥰, I love that
2026-08-27 15:44:05
4
ola8..2 :
This one enter o 😂❤️😌
2026-08-27 15:02:26
2
dead__rose__⚰️🥀 :
no worry make unna dey doy heaven baby never ready for all this one 😂😂
2026-08-27 19:49:40
2
To see more videos from user @afunugotv, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.