@alomarly: No smoke that thing oo 😂 #vi

alomarly
alomarly
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 27 August 2026 17:14:40 GMT
86255
8644
465
5305

Music

Download

Comments

snowhite_isaacson
Purity Isaac :
Omo no food for belle to vomit 😂
2026-08-28 02:11:05
453
divinelawrence_
divinelawrence_ :
Guy make una off that song make e no carry am debe 😂😂
2026-08-28 01:48:10
174
savage0o1
BIG SAVAGE🍁🍁 :
Rule never 5 never get high on your own product.
2026-08-27 22:46:54
345
kellyfundz152
Kelly fundz💰💰💴 :
Iswr that
2026-08-28 03:36:40
0
daveeybrownn
Daveeybrown 🟣 :
rule number 1 don't smoke I'm public..always Indoors
2026-08-28 02:03:19
83
tunmee4
OmÓ 😤 :
e still fit advise person .. he try 😂
2026-08-27 23:25:34
210
milanodc_
Firefox🐉 :
Next time reduce the song volume. I assure you that guy will be seeing the sound waves like animation, speaking from personal experience
2026-08-28 06:53:17
22
big_jay003
Jay🦅 :
Na once you go tell God you no go do m again for your head😂😂
2026-08-28 07:13:16
27
joebie_zaza0
JOEBIE🌴🦅🔜 :
En no fit ever forget that song wey dey play 😂
2026-08-28 07:11:48
20
nze.masty
nze masty :
Omo two days clean I really don’t feel the urge of going back again.
2026-08-28 06:55:12
14
anonymousdahil
Dahil🌓 :
Make una off that song first😂
2026-08-28 07:00:41
12
bulu_t5
Bulu2.5 :
I like as my guy later package his self
2026-08-28 07:39:29
3
kawuabdul
KawuAbdul :
na the background song carry this guy go oh😂😂
2026-08-27 23:23:26
71
lawmoney00
😂😹THE JERSEY GUY😹😂 :
God go bless that person wey dey play that song 😂 for background
2026-08-28 07:48:40
2
chukwumemeka001
SCALLY🦅 :
but this setting of recording you guy to post for engagement Na wetin I never Still understand Abi Na content
2026-08-27 23:16:19
113
de_realwicked_soul
de_realwicked_soul :
Na water una suppose give ma reduce or off that song
2026-08-28 00:16:11
88
tpmicheal.20
P. Michael 👻👻 :
He just dey fight demons 👹👿on the low😂
2026-08-27 23:35:13
53
imohduski
Imoh :
him guys the for am, na cycle be dis 👏
2026-08-28 00:22:34
16
telvinsss
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
It took me about 30 seconds to understand this caption! It’s “dealer” please 🙏
2026-08-28 05:49:58
10
leochin64
High Chief Aku💎 :
at this point u go dey beg God make him save u,say u no go do am again 😂😂😂
2026-08-28 05:38:46
5
favourszzy
￴ ￴￴￴￴￴ ￴    ️￴￴￴￴ ￴￴￴￴ ￴ :
Person wey Dey try influence his business 😂😂
2026-08-28 01:42:13
5
To see more videos from user @alomarly, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About