@_shes_lambo: Nor try am ooo😡😂💔@♡ VEEღ ♡

_Shes_lambo
_Shes_lambo
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 27 August 2026 17:21:54 GMT
1444901
363736
2631
22434

Music

Download

Comments

helenabukky
🌺BUKKY💞BELLA🌺 :
I hate to give attachment ehhhh
2026-08-27 19:31:06
39016
wealth68017
Wealth 🥀🧸 :
Belike you won refund me o
2026-10-12 00:50:04
0
favour00019
Pretty amara 🦅✨🇳🇬 :
Na to Dey give u rubbish till u vex 😭😂
2026-08-28 10:26:07
11848
veeobas
♡ VEEღ ♡ :
I’m the hair stylist y’all 🤭🥲
2026-08-27 18:06:13
13977
jess_3c5
𝓙....🧚‍♀️🩷 :
No body hate to dey give attachment reach 😅I go just tell them say I nor sabi
2026-10-12 04:42:24
1
dark_maverick1
CHIBUEZE ♒️ :
nh small thing de vex me oo
2026-10-12 11:40:33
0
mimi.baby935
Mira's fashion ✂️🧵👗🥰 :
me I go dey give you Rubbish till you go vex collect am back 😂
2026-08-28 05:38:57
4561
blackbunny050
Pys🥀🐞 :
I dey always put bandage for hand no be me una go stress
2026-08-28 11:54:07
3588
oyindamola539
Zee🌸 :
Nah why I Dey always target who get apprentices or stylist 😌😂
2026-08-28 09:54:48
5635
star.let11
𝕾𝖎𝖓𝖌𝖑𝖊🥰𝕭𝖎𝖙𝖈𝖍😜 :
𝐝𝐚𝐭 𝐭𝐡𝐢𝐧𝐠 𝐝𝐲 𝐩𝐚𝐢𝐧😂
2026-08-27 18:01:23
2661
chikabig49
B🦋A🦋B🦋Y :
I hate to lose my hair by myself, and I also dislike to give Attachment!!!!’n
2026-08-28 15:18:41
111
soniabae05
Don't worry much :
Body go too dey pepper you 😂
2026-08-28 07:58:37
625
next.hair.bar.naija
My Next Hair Bar.Ng :
I get braiding rack, make Una come make hair for my side
2026-08-31 17:42:47
1
yenkingvibes
EMIKE👸❤️ :
Una better go buy dat attachment rack abi how dem de cal m make una no de stress person nd na una charge pass anything
2026-08-29 11:25:05
276
lexaqueen66
THAT~GURL~ALEXA🥺💗 :
E Dey very annoying 😂
2026-08-27 19:12:40
387
chinenye_ezeokoye
SYLVIA🌸🌸 :
To give attachments be like nightmare
2026-08-31 22:04:13
14
dexempireluxe
🎀ᴅᴇx ᴇᴍᴘɪʀᴇ ʟᴜxᴇ ᴘʜᴄ🛍️ :
Allow your phone to charge
2026-08-30 18:27:05
28
nails.and_beyond
Nails.and_beyond|Ekpan :
She get luck say the girl nor talk her mind 😅😅
2026-08-31 10:56:45
10
tola_xoxo1
￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴￴ ￴￴￴ ￴￴￴￴ :
I told my hairstylist how much should I pay for someone to remove it for me 😭, I need to press my phone 😭
2026-08-28 06:01:21
1172
favvyeddy1
✨🖤Favorite🦋 :
No just vex me😂😏
2026-08-28 02:35:34
27
marydabel4
Cozy Queen 🤍😽💞💕 :
TikTok am tired! Yes am a robot! Do ur worse
2026-08-31 18:21:44
5
_monica_love2
🌸 Monica_🌸💗 :
I hate that thing ehh
2026-08-29 10:28:10
10
justonemiemie
Mistu Baby❤️ :
I’m shadow banned and you ?
2026-08-31 15:13:49
5
ifenkili_24
ASABA CRIB PLUG🏠 :
I don go as far as carrying fake bandages for hand just to avoid giving attachments 😭
2026-08-28 18:07:19
120
To see more videos from user @_shes_lambo, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About