like bro I was about to wash it and you can see ooo, God mummy 😭😭😭
2026-09-06 08:27:22
5
Theophilus😊 :
Just experience that this morning
2026-09-04 10:37:12
248
Scopy 🧳🌴🌞 :
God I hate this thing with all my life 😂😂
2026-08-31 17:10:48
492
Dᴀᴠᴇ🚶 :
The way I take hate this thing ehnn..
The kain anger wey go dey my body ehnn
2026-09-01 17:50:45
137
~HOLY~ 🧙🏾♂️✝️ :
U go fess Dey regret then conndey vex for yourself again 😂😂
2026-08-28 12:57:30
42
ķïñå :
and the voice or tone they use
2026-09-05 22:36:26
4
𝐓𝐇𝐄 𝐑𝐄𝐀𝐋 𝐏𝐋𝐔𝐓𝐎 :
Omoh as she talk ham I no fit wash ham again 😂
2026-08-31 14:48:50
66
Naj ham :
This thing go affect everybody for that house because my response go provoke her to the extent that everybody go collect 😂😂😂y u go tell me wetin I wan do
2026-09-05 18:50:29
4
shally :
like am i not already gonna wash it!!!!
mtchewwwwww
2026-08-27 22:52:54
53
softvillain🖤 :
Relatable 😂😂
2026-08-27 20:53:17
6
Thee Mimi✨ :
"if they don't tell you, you will not know you're supposed to do it"
2026-09-05 16:45:25
97
😛. :
i hate being told what to do i no go wash am again
2026-09-03 12:13:27
101
Dát_gïrl_debbie 🥰💕 :
very painful 😣
as if that's not what I want to do
2026-09-03 18:51:58
20
. :
But I already wanted to wash it na 😂😂😂
2026-09-02 09:12:22
56
To see more videos from user @justsiky_, please go to the Tikwm
homepage.