@ovopureheart: #thisman #relatable #viral

ThisMan😤
ThisMan😤
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 27 August 2026 19:09:58 GMT
115343
21545
643
3076

Music

Download

Comments

adezeeseoguru
@Adeze27🥰🖤 :
My mama put water for soup one day only she look the soup say he be like say the water too much today oh 😂😂😂😂
2026-08-28 10:31:13
122
giftwigs_hairs
Gift Wigs & Hairs :
Grew up with thick soup, still eating thick soup.. I no Dey add anyhow amount of water abeg
2026-08-27 21:05:12
114
callmepure3
Call me Joy :
Na now I understand I swear, I dey use Eba chop stew 😂
2026-08-27 19:45:10
310
vry.bad.person
vry bad person :
After adding water dem add another Maggi nd pepper
2026-08-28 13:24:14
32
dj__kessy
DJ__KESSY__🎧📼 :
I dey warm one soup pass 1 week omo
2026-08-27 19:17:19
260
jhojoedahbot10
️ :
na my mama dey complain with the way I dey pour these days 😂😂
2026-08-28 07:01:41
74
joehartmusic_
Joehart🗡️ :
I Dey cook okro and ogbono make my soup last one week guy 😂😂
2026-08-28 14:31:37
2
importation_vendor
YEESHA | IMPORTATION VENDOR :
Things dey wey them no dey explain na experience go teach you
2026-08-28 15:38:10
2
i_am_graceeeeee
Grace🌸🤎 :
Ajeh I still reason this thing yesterday 😂i cook Egusi e kan thick kan small for my eye na once I pour water o 😂
2026-08-27 19:25:02
56
mena61303
mena✨ :
Jesus oooh 😂😂😂 Tinubu must go oooh , e Don traumatized our 20’s
2026-08-28 06:45:36
3
floritta.s
𝓯𝓵𝓸𝓻𝓲𝓽a🤎 :
Omo ehn we done dey do pass our parents self😂😂😂😂
2026-08-27 22:07:59
39
mistah_confidence
CONFIDENCE :
Everytime nai I de put water 😭😂
2026-08-28 09:51:07
0
onlywavexx
~W9VE!]$ :
I swr lol 😂
2026-08-28 17:15:10
1
ali_cia66
ꨄ︎𝐴𝑙𝑖♡︎𝑐𝑖𝑎ꨄ︎ :
na this your laugh I like 😂
2026-08-27 19:15:18
10
nglove952
Nglove :
Omo😂😂 this my okra soup I don warm am like one week na😂 all the vegetables don die I still Dey put water warm am
2026-08-27 20:31:09
49
mhizgold2118
mhizgold2118 :
Nor stress yourself life go help you put water 😂
2026-08-28 09:07:26
7
anotizbtackio
BTACKIO :
E get stage wey u go warm okro reach, e go come b like water dark for colour
2026-08-28 12:01:45
5
slimqueen223
slimqueen223 :
I don’t even like thick soup😩😩 it looks dry
2026-08-28 00:14:02
6
codmgirl92
Amara🎀❤️ :
i don see things pass her
2026-08-28 08:04:25
16
To see more videos from user @ovopureheart, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About