@destiny___40: Jesus 🤦🏼♀️🤦🏼♀️ and some people go still wan compete with them 😔#makemeviralpleasetiktok #trending #makegoviralthisvideo #onthisday #fypシ゚viral
How I wan take connect with that first guy wen contonu cox I need connection 😂😂
2026-10-23 07:50:26
1179
genz_resturant :
all I can tell you young people that are still about to face life is🥲 keep Ur hands clean,pray and work smart believe me God will surely bless u someday,Na only time e go take. please avoid taking loan from devil because the interest rate is too bloody🥲🥲 (even if u see this comment when I'm no more please use it well I can't really tell us everything😭
2026-10-25 16:37:18
1
Vee🥰 :
Omo make you born pikin come this world make e come kill you because of money, una d really do things ooo just omo💔💔
2026-10-23 17:20:50
824
Pricey♉️{😈}❤️ :
Me wey no do juju sef Dey face repercussions
2026-10-23 22:20:11
71
adamz :
I like as my grandma tell me sey she know Wetin Dey my mind but make I take am easy everything na time she sey make I no follow shut cut or do Eny juju because she can read my mind and she sey make I no do Eny thing she say all she know is I will not die poor she say god time is the best but I can’t wait Eny more because my friends just buy car. Last month and me no even get keke
2026-10-24 18:23:24
87
Ibrahim A. :
Don’t envy anyone, there’s a price for everything. And you’ll pay the price alone 🤧💔
2026-10-23 21:28:34
240
What's up! :
I asked for road dem show me road, I run aways. Dem still attack me anyhow for seeing the road and running away. Stay with God guys!
2026-10-24 01:00:24
126
Remilekun04 :
Una go dash person money finish person go dey follow una face repercussion😭😂
2026-10-25 01:30:26
1
ceaza2 :
una neva see anything
2026-10-25 17:20:26
0
ehniolar 🥰 :
na once I say alhamdulillah and erase the bad bad thought
2026-10-23 20:47:46
97
hanny lifestyle👩🍳👩⚕️🔬🍁 :
I no go born pikin wey go use me do juju because of money ooo
2026-10-24 19:11:35
42
ÃB BLAQQ🖤🪖 :
So na play I Dey play since all this days
2026-10-24 21:34:09
0
Kenny B💕💕💕 :
God abeg ooo🤲🏻🤲🏻😌
2026-10-25 10:26:07
0
Yøùng ËmmY :
Omo who sabii road to Alfa📿 I don go church e remain Alfa📿 this thing I dey live no be life😪
2026-10-25 17:16:30
0
Kamalpiston⚓ :
even me wey no see money dey see repercussions
2026-09-11 00:59:34
307
rofiat ❤️ :
Omo d person use his dad Omo for papa Wey Dey risk everything for me to make my life better
2026-09-09 04:11:43
174
Dennis :
All these things no Dey real Jor
2026-09-10 20:56:49
15
Succy💫💕😍🌹💞 :
U go think say na joke o i give thanks to God for my life
2026-09-09 12:13:02
35
️Ini Ekem :
Abi person don do juju on my behalf
2026-10-24 18:46:41
33
Âde Frøsh :
Sometimes the AMEN we ignores to type is the solution to our prayers, may we nvr lack