@makanaky_believe: Manchester United, Arsenal and Real Madrid fit no qualify for the Top 8 of the Champions league and this na why #Football #Manchesterunited #Arsenal #Realmadrid #championsleague

Makanaky
Makanaky
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 27 August 2026 21:28:23 GMT
523
62
24
3

Music

Download

Comments

basicchordman
DOTK 🫶❣️✍️ :
bayern go too flog man united wetin no nice 😭😭😂😂😂
2026-08-27 23:26:47
1
ronaldo_jncollins
Collins JN Ronaldo 💯 :
na dat first one man UTD go first wire
2026-08-27 23:13:26
1
jonesemmanuel44
Joneses💞 :
oga why you dey make the teams look assive dem too good
2026-08-27 22:59:43
1
da_booms
Lonely Mf🤬 :
As I see Bayern ehh….Na home going oo😂😂
2026-08-27 21:36:48
1
umoru.pikin
umoru pikin :
Man Utd were I know fit go beat Bayern and atm, then lose against sabeth
2026-08-28 15:43:06
1
akokoedo.tv
AKOKOEDO TV 💜🚀 :
Man united right now 😂
2026-08-27 22:13:17
1
vlt.yn420
VO💕LT🦅AG📊E⚡️ :
Na only sabah man-u go win
2026-08-27 22:11:17
1
makanaky_believe
Makanaky :
Drop your opinion
2026-08-27 21:28:55
0
jonesemmanuel44
Joneses💞 :
oga nah talk you dey find
2026-08-27 22:59:56
1
To see more videos from user @makanaky_believe, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About