@comedianmasterseb: Give Chelsea the premier league trophy cause they’re being so greedy in the transfer window, all these signings for a club that’s not in Europe #masterseb #masterseblive #manchesterunited #chelsea
Worry less my guy, the sky is blue, wait for the day when the sky will fall on u 😂😅, shaaaa I dey plead with them make they take am easy with Una that day shaaaa so calm down, stop panicking ohhhk 🤣😂
2026-08-28 13:03:14
0
Ola Highness :
As he sweet us, he dey pain them.
Omo🤣🤣🤣
2026-08-28 09:08:32
2
EKeita29 :
Am your fan from the Gambia. Am a Chelsea fan but I love the way you complain 😂😂
2026-08-27 21:38:20
138
ORJIUGOANAWALUEZE :
This Delap wey you no gree buy,you go still regret am 🥱😂🤣😂
2026-08-27 21:51:31
302
Pokomo Queen 💙 :
Tosin to Manchester united here we go soon
2026-08-27 21:53:13
39
🌴JUST PRECIOUS🌴🪐 :
I hope I’m not disturbing 🤣
2026-08-28 10:24:25
8
BABSHOR :
drinking paracetamol for someone else's headache.😂
2026-08-27 22:08:01
66
_dongo1 :
I be Chelsea fans o but u Dey give me joy through ur analysis 😂
2026-08-28 07:10:53
3
King 👑 Ability 💯 :
As good thing take dey happen for Chelsea I dey fear😆
2026-08-28 10:20:56
2
LAWRENCE FX :
I hope I’m not disturbing you guys 😂
2026-08-27 23:18:52
90
ajmoney :
Is Chelsea winning the Premier League
2026-08-28 00:24:03
18
Sunday Egede :
Chelsea is the best club
2026-08-27 22:44:09
18
BELIEVE 🍇🍒🍷 :
Them no go still win anything. we go dey here see m later.
2026-08-28 10:34:28
5
Michael Ayeboh :
the three wise Men 🤕❤️
2026-08-27 23:17:01
64
Gemini ♊️ Of Cally 😜 :
2026-08-27 21:44:19
24
OFMCHILD :
Up Chelsea 💙💙💙💙
2026-08-27 22:06:25
9
Alababillions0 :
London is blue
2026-08-27 22:01:58
9
👑EKPO LEE👑 :
Na this your cap I just dey focus on since 😂😂 Nothing else dey concern me.
2026-08-28 09:11:45
9
Sammy :
if he doesn't do well we sell him for 40 million pounds next season
2026-08-27 22:15:01
12
Walintino :
Nah Aston villa chelsea enter this transfer 🤣🤣🤣window
2026-08-27 22:14:42
8
Apii voice1 :
Man U I no just understand una problem this season, this una cry una start am earlier oo, Road still far
2026-08-27 23:56:46
5
To see more videos from user @comedianmasterseb, please go to the Tikwm
homepage.