@real.alternative: 😂😂😂 #ikweretotheworld

ɢʟᴏʙᴀʟ ʙᴏʏ ʙᴇɴᴊɪ 🌟
ɢʟᴏʙᴀʟ ʙᴏʏ ʙᴇɴᴊɪ 🌟
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 28 August 2026 07:52:53 GMT
243746
43352
199
611

Music

Download

Comments

giftony7
Giftony7 :
E don be
2026-10-04 08:24:45
0
big_hecta
George ☥ Ednut💜𓅃 :
the property go dey oh .... but na wen person kpai she go sell use do burial 😂😂
2026-08-28 10:19:36
4612
__onlyy.essy
CEO_ESSY🫡💕 :
So crazy how my babe sent this to me cus he gave me his land document because his house was flooded 😂😂
2026-10-03 14:53:55
1
realtor.alamuochwe
REALTOR ALAMU-OCHUWE 💼 :
😂😂😂 Una no dey drop Update on time... I don go fall in love with one Ikwerre girl
2026-08-28 15:12:07
2259
rigo_of_ph
rigo_of_ph :
Abeg wetin be the issue here??😂
2026-10-04 07:38:38
0
danieavery12
……Dc paid….. :
Omo my babe na ikwerre oo
2026-08-29 12:28:43
21
ayodex2027
🌘EMMANUEL🌒 :
pls I don't understand can someone explain??
2026-08-28 19:30:14
995
oromababy21
OROMA’S JEWELRY COLLECTION’Z :
Na lie, your property go Dey intact but pray make no family member die and she need to do contribution 😂😂😂
2026-08-28 21:11:10
636
hayonielgram
Datboyhayo :
so ikwere girls cold like this ?
2026-08-28 18:01:08
217
praize441
Př@-!$ę🙃🙃 :
I too understand this thing and I don knw why 🤣🤣🤣,but at the same time we all knw that this property is gone🤣🤣🤣
2026-08-28 09:41:19
295
bigbanniz3
⚔️BIG BANNIZ ⚔️ :
hw was like 😭😭 naso I take end up for life 😭😭😭😂😂😂😂😂😂
2026-08-29 09:41:02
323
mirainvestmentandhomes
MIRA :
naso my uncle wife take collect him house from am.
2026-08-28 23:18:21
205
princegisaac
𝐏𝐑𝐈𝐍𝐂𝐄-𝐎'𝐃𝐢𝐍❤️‍🔥 :
she no go gree sell am Ooh na family inheritance She go turn am 2 😂😂😂😂U enter well
2026-08-28 16:48:03
159
datgirlchide
Chide ✨️❤️ :
I need Ikwerre girls as friends 😭
2026-08-29 08:18:13
75
deltaboy4pf
𝔇𝔉𝔚 𝔅𖣂𝔢𝔰𝔰𝔢𝔡 😈🌴 :
Ikwerre people and Land na 5&6 😂😂
2026-08-29 08:26:16
79
pricey083
Pricey🌺 :
We are good people please 😭😂
2026-09-01 09:49:13
12
lord.pec
Pee-Cee :
it's Gone...you no fit market am😅😂
2026-08-28 10:16:26
61
emmyjohn003
EMMY JOHN :
😂😂guy no worries you dey go far I swear
2026-08-28 18:55:20
21
websitedesigner.ng
Website Designer Nigeria :
That land is gone 😂😂
2026-09-02 15:02:22
7
ruthchimzim
Ruthie 😌 :
Then I go sell one of him land use do him burial 😹😹
2026-08-29 11:03:13
20
eyesofcee
Presh cee💜💜💜 :
She don paralyze de man 😂,she was like sell land my asssss am done 🧢
2026-08-29 10:51:31
12
noblewodi
INVESTOR 🇳🇬 :
E reach to faint omorr🥲🤣
2026-08-28 17:49:13
8
mobi7244
Mobi :
princess u dey this system😁😁
2026-08-28 18:02:45
8
lady_jlo
The cleaning lady. :
Na me be this 😂😂 one of the main reasons I want to marry a rivers man
2026-08-29 05:45:00
11
To see more videos from user @real.alternative, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About