@delight.ladies.cl2:

Delight ladies club
Delight ladies club
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 28 August 2026 09:42:32 GMT
235029
25430
181
1685

Music

Download

Comments

adunni.sweet
SWEET JULY 19 :
Na every year I go dey born
2026-08-28 18:15:25
2088
omohehis
Ehis💕 :
They run a very strict program oooo
2026-08-30 14:59:20
1164
m_j_a_y
Mjay ❤️ :
Na this club I fit join o Hunger no go kill me I go born every year
2026-08-31 09:14:31
291
radiance_sitiches
Radiance :
if ur skin no full no put body na be this club oh , I love them
2026-08-28 10:54:52
1024
godwinjuliett102
Godwin Juliet102 :
Eee see me and provision shop 😂
2026-08-28 14:31:26
433
uto_dominic
Uto❤️ :
I wan join abeg. I don ready to born
2026-09-02 09:42:20
3
prettydebbie85
DEBBIE🥹❤️ :
Presido guide oh
2026-08-28 19:43:32
318
chi_som__xx
ᥫ᭡ ICY🎀🫧 :
If you know the quarrel they quarrel before all of them pay finish…mk una dey God when
2026-09-01 11:22:45
15
user4798306668626
Mummy King 👑 :
which language are they using to sing
2026-08-31 21:47:55
31
rachael_ope
Glambyrachael :
Abeg I wan join but na every year I go dey born 😂😂😂
2026-09-01 13:47:16
1
utibeabasibennett
_@bennett :
Abeg how I fit join
2026-09-01 17:01:55
1
silm.girlie
slim girlie 🥰💁💕💁 :
Let create ours in port harcourt 🙏🏻
2026-09-01 23:51:22
1
mhizflourish_etse
Nuvéla Beauty 😍 💄 :
Dem wan share the things?
2026-09-01 14:10:16
1
preshwinner123
Win-ner🌸 :
Na to start provision business
2026-08-29 11:49:59
45
rutthystouch
Rutthy's Touch :
Nah provision store I go just open once 🤣🤣
2026-08-29 11:12:59
28
kkvcollections
KKVready to wear in Benincity :
My beautiful ladies make Una patronise me abeg 🙏🙏🙏
2026-08-29 16:22:01
53
_therealwitch
_therealwitch :
Una no day put boys?😅
2026-08-28 21:10:31
31
sugerba1
sugerba1 :
how can I join am in Anabara
2026-08-28 17:42:53
6
datstationgirl
DAT STATION GIRL🌊👩‍🦰❤️ :
omo na to just open provision business 😂
2026-08-30 19:02:45
8
florence.dominic0
Florence Dominic :
how can i join i based in Benin City Airport Road residing
2026-08-29 17:08:39
14
jenniferosayande12
November 22 :
I want join I hope nor be juju own oh
2026-09-01 09:52:22
4
To see more videos from user @delight.ladies.cl2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About