@anonymousll03: You self no fit hear am na jeje I deh waka 😮‍💨🚶‍♂️‍➡️

Omo Iya Adio🪖💚
Omo Iya Adio🪖💚
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 28 August 2026 10:43:35 GMT
200803
36317
232
7727

Music

Download

Comments

tomiwa_64
Oluwatomiwaa💚 :
For my area and anywhere self i walk freely, you no fit see me for where them dey argue or fight self 😂😹
2026-08-29 06:00:58
754
sururaahmod
Mope❤️🦷🛍️ :
But my brothers dey report me😂😭
2026-09-21 10:29:06
0
collationart
çöllátiøñ ÄRT🎨🖌️ :
Ajeh and no be say I no dey fight o, I don fight battle Wey dey dey use cutlass find me up and down before but nah me know as I dey take win my battle😂
2026-08-29 09:04:59
134
sheff676
Sheff :
Who I feet beat wey I go enter fight 😂
2026-08-29 14:49:49
300
realerboss01
REALER💐 :
Till up Chelsea won whine me 😂😂
2026-08-29 14:23:08
4
bimmygold
Bimmy Gold😍💕 :
Omohh I dey fight o😂😂😂 you no fit win me sha
2026-09-20 17:11:03
0
ddollar647
D dollar 💵 :
Watin go make me fight when you no owe me money 💰
2026-08-29 12:31:52
68
iamfalojoh3
I-am-falojoh3 :
I try learn boxing seff I run commot as one small boy beat me
2026-08-29 16:08:08
43
cyrusdon5
𝘼𝘽𝘿𝙐𝙇𝙌𝙊𝙔𝙐𝙈🪖❤️ :
Omo I Dey fight Wetin no good oo😂
2026-08-29 10:32:08
81
adras_vibe
Adras Vibe 🎖️ :
We be jagidijagan for here 😂
2026-08-30 07:34:53
29
al_azeez6
AZEEZ🕋🌙🕌☪️ :
Since my mama born me, I never fight anybody before😂😂 me wey no get power😂 make they come beat me Ahbi
2026-08-29 11:33:50
37
ohun_ini_oluwa
𓁹 𓁹 :
Na primary school i fight last 😹, Me wey never chop 😹❤️
2026-08-29 16:34:49
13
orezee0
BOLU 🥸❤️🎉 :
Ajeh no be lie 😣☺️
2026-08-28 21:40:56
32
only_one_adun1
Zainny♣️ :
Where the strength dey?
2026-08-29 12:11:28
17
abdulwahab_648
🧌 :
I swear even for school days
2026-08-29 06:17:04
38
precious20090830
🦋🌸 𝑴𝑺 𝑷𝑹𝑬𝑪𝑰𝑶𝑼𝑺 ✨ :
TODAY IS MY BIRTHDAY GUYS 🥳💃
2026-08-30 07:08:40
7
_oflaylaysclassicwear
_oflaylaysclassicwear :
Viral boy😄😂
2026-08-30 08:22:06
1
tammyoflagos
UserNotFound :
My guyyyy
2026-08-29 15:59:11
4
owolabijnr4
Akanji ♌️ :
I no get strength 😂😂 to fight
2026-08-29 08:32:53
6
sherrygavink
Sherry Gavin :
My area people no even sabi how many children my mama born 😭 na inside compound we always Dey when we go house 😭
2026-08-29 10:44:43
6
badsince__05
21’🧑🏽‍🦱 :
2026-08-30 02:03:24
2
imolamhi
HΞ’S RΛRΞ ✦ :
Omo fight no even be the thing again
2026-08-30 08:26:03
3
dunni863
𝐀𝐘𝐎. :
Na me dey report myself😖😂
2026-08-29 15:03:58
1
pelumi_631
PEĻŨMÌ❤️🙂‍↔️⚡️ :
Never👎
2026-09-01 10:19:59
1
real_ibrahim60
I B R A H I M ✨ 🤍 :
the way I take my life serious u no fit see me wear shoe 👞😳😂
2026-08-30 07:51:36
3
To see more videos from user @anonymousll03, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About