I Kuku thank God
same belle wey turn me to Wife turn some people to Single Mothers 😂😂
2026-09-27 16:23:12
232
Ms_honey👑🥺❤️ :
Kai which kind straight bullet be this ??
2026-08-28 19:57:51
42
Aromah by ajoke :
omo introduction done nikkai done nah white wedding remain and he no dey beat me he dey play husband and father role
😂
2026-09-28 15:06:05
45
www.Demilade-fashion-Hub👗😍💋 :
this ur baby wears no dry am outside ooo 😂😂😂
2026-09-29 13:59:40
11
ꨄ𝓜𝓲𝓭𝓮🎀🦋♡ :
At least dem pay my bride price and the wedding no small 😂
2026-08-28 19:46:16
59
Harlimat❤️….💝 :
Omoh they no still marry me oo😂🤭
2026-09-29 15:05:20
3
Lara 💙 :
Congrats mama 🎊🤭
2026-09-30 06:06:52
3
AYO :
At least am not Iyawo Sara lolz 😂 😂💃💃
2026-09-29 13:56:40
2
MIA'S TREND TROVE 🛍️ :
Omoh you just Dey gimme joy 😁❤️🥰
2026-08-28 12:03:50
20
Omolara stitches🧵✂️🪡 :
Omo this one enter ooo😂
2026-08-28 18:10:03
2
ADEJOKE 🦋🎀🥰 :
O wor mi Lara , but l thank God e no turn me to single mother
2026-09-28 14:55:45
1
ADE🌺 :
Omoh nah once I off my phone sleep 😁😂
2026-08-28 17:52:49
2
Purebeautyhairline💇♀️🤗 :
Stopppppppp😅that thing enter body now🥺
2026-08-28 18:45:15
3
Lonely girl😪💔😿 :
this one enter ooooo😂
2026-09-29 10:55:59
1
Rayan/Mom💐😻❤️ :
Na once my body calm 😂😂
2026-08-28 20:27:18
3
Omotoyosi 🦂 :
You run shade yourself before them shade you 😹
2026-08-30 14:36:08
1
Triple M Accessories❤️ :
Alihamdulihi Seh 🙏🙏🙏
2026-09-29 12:11:35
3
That Girllllll😩💕 :
Kaaaii😭😂🔥 Nbl
2026-08-29 20:06:18
1
A🌹R🌹I🌹k🌹E AYAORUNMILA💚🤎 :
omo this one enter oo
2026-08-28 14:07:50
1
Omowunmi beauty palace💄🌺 :
Omoh this one enter me o 😂😂
2026-08-28 20:06:57
1
Hair by Julianna :
Straight attack😂
2026-08-29 08:36:31
1
foodstuffs vendor in FF ondo :
nah once I drink my lacoco 😂😂🥺🥺
2026-09-25 16:29:14
1
A💞J😍I🌸K🥰E🌹 :
U that wear yellow Dey go now let me see my love very well 😂😂
2026-08-28 14:35:32
3
She's FÃMÏLY ØÑLY Female seed :
At least I get womb 😂 and he carried his people to pay my birde price 😂😂 but low key the bullet enter 😂😂
2026-09-01 20:38:18
1
Iya OLUWAFISAYOMI 💫💯 :
And we single mother to have peace of Mind than okomi fee dee mii tii mo iya ti mo tun ma je ni ale yii nah ile oko we no dey we get ifokanbale than some wey dey marriage self
2026-10-04 15:53:48
0
To see more videos from user @anikeade552, please go to the Tikwm
homepage.