Baba anywhere you buy am no matter wetin happen it’s valuable turn that place to farm and us the house for shelter for workers
2026-08-29 13:58:08
0
💝ahmidahmed❤️💕💞 :
Pls I need 2 plot the area go soon develop
2026-08-29 13:01:09
0
Oluwaseun🥀🖤👣 :
Three things to put into consideration before you purchase a land… (1) Road (2) light and make sure people around you dey use light and you dey see am (3) network… immediately you confirmed these three things… go carry surveyor to check the land for you… if it’s genuine make payment
2026-08-29 17:52:51
0
Wyre お金 :
Developing area 💔😂
2026-08-28 22:59:23
1
MS CHABBAL GUDALI :
E get why
2026-08-28 21:57:39
1
Ride_with_Hayzed :
Na only government intervention fit solve this problem, no amount of contribution
2026-08-29 08:03:12
40
🤴G-mighty🤴 :
Dig the road more, you fit see gold
2026-08-29 13:25:55
15
EBUBECHUKWU :
Next thing you go hear na , them just commission this road and they are on it 😂😂😂😂
2026-08-28 16:32:56
25
marvelsum :
some place dey dis benin when dem nor suppose develop for building just leave am for only farm but everyone is selling land anyhow no planning
2026-08-28 21:57:38
28
Daniel ☘️☘️ :
Where be the place I wan buy 1000 by 2000
2026-08-28 21:37:19
8
sir peterson :
This place be like inside uzebu
2026-08-28 19:03:09
9
Caretaker Umuowerri✨ :
Na helicopter the owner go de use enter the house
2026-08-29 13:35:37
1
Just __T :
You go think say nah joke 😔😔😂😂
2026-08-28 19:36:18
1
Doverun :
easy to fix
2026-08-29 15:01:53
0
𝑵 🅰𝑻𝑯🅱𝑰𝑳𝑳𝑰𝑶𝑵2💸💵 :
Lols 😂 this
2026-08-28 20:53:19
1
☂️k-swiss💎 :
this one nah Rever road 🤣🤣🤣
2026-08-28 14:05:31
1
🆓FREE MIND📸🧌 :
Same with mine
2026-08-28 18:50:08
1
sk_mabaga :
Na wire road na
2026-08-28 20:25:44
1
OSAS-LOWKEY 🎭 :
Know advice me
2026-08-28 20:44:25
1
Icelord Official :
Dem be like; “before I build am finish, government go do the road “ 😂😂😂
2026-08-29 02:59:05
5
To see more videos from user @celebritystanleyalum, please go to the Tikwm
homepage.