@tobbietrends: #storytime #cooking #food

Tobbie trends 🌸💖💗
Tobbie trends 🌸💖💗
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 28 August 2026 12:43:01 GMT
350512
49844
284
620

Music

Download

Comments

arewaglam
Makeup Artist In Sagamu/Ikenne :
Somebody shld bring me back pls …I dey market
2026-08-29 13:04:54
1
lifesocks_0
mariam :
omo abeg how una dey take fry fish wey no dey stick or scatter foe oil 😩😩
2026-08-28 18:14:18
737
limmahfoods
Limmahfoods :
if men never marry 2nd wife finish, they no go see the red lights
2026-08-28 18:20:39
879
damas346
SaMaD👽🕶 :
Why you no put Fish for the third takeaway😹😹😹…… nothing concern me with Iyawo kekere
2026-08-28 20:26:20
351
mojisola920
OLORI .ABEKE. MOJISOLA :
part 2 Abeg
2026-08-28 21:20:44
1
nailtechinlagosakure
Nail tech in Lagos/Akure💅 :
I am shadow banned oo
2026-08-29 00:46:41
2
abimbolaoti
mummy morireoluwa❤️❤️❤️ :
nothing concern with the story nar the jellof rice dey my eyes 😁
2026-08-28 15:09:27
245
saheedtitilayo.com
saheedrasheedattitlayo.3@gmail :
nest part
2026-08-28 21:03:58
2
sheyilaw4
Sheyihub and cake :
Wetin the man self do no good my dad Dey eat my step mom food like that as he no sweet 😩even myself Dey eat am I go later buy tomtom , some men are evil
2026-08-28 22:13:26
98
hiswoman4life
Hiswoman4life :
What do men really want
2026-08-29 08:38:31
30
riamly01
Riamly🦋🦋🦋 :
The food is sweet buh the story is sweeter 😂
2026-08-29 11:46:53
4
miposi12
Heekmah♥️ :
Haha your peace of mind food no Dey sweet for your mouth again 😂
2026-08-28 21:40:03
65
matrixgadgetss
Dat Gadget Boy 👦 :
Titus and turkey,you go share update ooo😂
2026-08-29 04:34:28
4
olanrewajubalo
Olanrewaju :
Someone should Bring me back here I’m ina prayer meeting 🙏🏾
2026-08-28 22:02:15
14
shop_aureliagems
Accessories vendor in Damaturu :
The story Dey always sweet pass the food 😹😹😹
2026-08-28 18:31:58
73
disnygranny
Disny granny :
Na the food concern me oo🤣
2026-08-28 19:29:02
28
biodunmalowo1
BYORDUN🥷🥷 :
why una de talk half stories now
2026-08-28 22:20:59
6
honey_pour_phones_gadget
honey_pour_phones_gadget :
Where the part two of this story dey??? And abeg, I fit bring plate ???
2026-08-28 21:19:37
6
prettyfashionista00
Abimbola ♥️ stitches 🪡🧵 :
why una con show the goat wetin una use ham do
2026-08-29 07:33:38
5
lizzyb718
LizzyB :
Be using turning stick the rice will start burning quick because of the spoon just an advice
2026-08-28 20:11:37
14
tobbietrends
Tobbie trends 🌸💖💗 :
Your address 😅
2026-08-28 14:41:08
16
folasthrift1
THRIFT VENDOR IN WARRI ✅👌 :
Continuation pelu jollof rice di e iya mi😂
2026-08-28 14:22:18
7
To see more videos from user @tobbietrends, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About