@hot_icekream: Am Una help me! #nigeriatiktok🇳🇬🇳🇬🇳🇬 #fyp #soreal #iyaejima #realatable

🎀iya ejima🎀🇳🇬
🎀iya ejima🎀🇳🇬
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 28 August 2026 12:46:27 GMT
197784
63640
490
4977

Music

Download

Comments

ai_stories_and_videos
Ai Stories🤖 :
na cloth wey don slack and tear I dey wear for house ooo😭
2026-08-28 15:17:34
6316
_melanie284
Melanie🤎🐻🍫 :
If u see me for house u fit mistake me for slave😭
2026-08-28 15:35:21
7626
btswneri
btswneri :
You guys have house clothes…?
2026-08-29 07:08:39
0
beckee_is_crazy
B👑💕 :
I don throway all make I no craze for young age
2026-08-29 11:36:27
1
desiluv8
🌸𝒰𝓃𝒾𝓆𝓊ℯ_𝒟ℯ𝓈𝒾♡🍒🌸 :
I look soo chopped at home 😭
2026-08-28 21:41:36
3
meet.sammie
🌸 POOKIE 🌸 :
They go think say I be maid for our street 😭
2026-08-28 15:34:13
770
js_ur_anne
🌺aññěẽëę🌺 :
Morning to night na night gown
2026-08-28 21:14:57
4
luna_bae020
💕Luna_bae 🦋 :
i wear my old uniforms 😂💔
2026-08-28 14:42:45
2851
peacify_essentials
PEACIFY ESSENTIALS :
I for snap wetin I wear now but shame 😂😂😂😂😂
2026-08-29 08:35:24
2
she_is_ehii
𝒯𝑜𝓃𝒾𝒶 🐷 :
I feel like this was once your church cloth 😭
2026-08-28 14:49:31
198
chumzy.153
Chumzy✨ :
Like na my papa shirt I Dey use do night gown😭
2026-08-28 21:32:51
2
main.voke
Ef.voke :
Na my jss2 tie and dye cloth wey I use my hand sew for practical I Dey wear . And e don tear finish 🥺
2026-08-28 15:30:41
727
chi_0ma00
Chioma :
e get one bubu gown wey don see shege for my hand 🤣
2026-08-28 19:15:08
396
ennybabe046
Idowu Eniola :
This is me in my mom gown every morning 😭
2026-08-28 19:43:15
411
odiodiaries
🖤𝐎𝐃𝐈𝐎 𝐈𝐑𝐋 🩺🎥 :
I once wore agbada to sleep 😔
2026-08-28 14:28:50
3094
d_real.abenaa
d_real.abenaa :
Mine are strictly for survival and are literally fighting for their lives
2026-08-28 12:53:36
157
hairatelier_
hair_atelier :
That is how someone saw me on the streets when I was in my rugged attire, saying he can change my life, because he doesn’t like how I’m being treated in my house, that they can’t buy me nice dresses😭😭 bros no be your fault, na me wear pajamas and shorts komot🤦‍♀️😂😂
2026-08-28 19:41:06
164
kamsi.ak
averywickedigbogirl🍒 :
na my brother's clothing wey no size them again since I dey wear for the past 5yrs now😔
2026-08-28 22:16:44
36
real_treasure3
Treasure🩷💫🩷 :
ehhh get one particular gown wey I dey wear every morning 😂😂😂
2026-08-29 00:29:58
12
To see more videos from user @hot_icekream, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About