@oga_samad: #goodwoman #reaction #relatable #Love #family

oga_samad
oga_samad
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 28 August 2026 16:31:48 GMT
231828
36068
2161
3407

Music

Download

Comments

divinechidozie9
BIG DC☠️⚓️😈 :
Boyfriend na the most useless name to answer this period 😂💔
2026-08-29 04:02:20
3077
richest_8
Goody🖤❤️ :
My prayers be say for where everyone de chop clean mouth 😂make I no be the guy with a flower🙏💔
2026-08-29 00:28:43
1313
fair_chocolate_
HE'S ELAN👅 :
Boyfriend na the most useless name to answer this period ajeh 😂💔
2026-09-04 14:01:59
0
cutter966
Cutter :
I checked my babe phone and found out she was cheating but ended up apologizing for checking her phone. 💔😢
2026-08-29 13:52:58
510
elladteddy23
EDT 😈 :
Nobody is talking about how smart and intelligent she’s sound 🥰🥰
2026-09-01 10:56:43
87
big_hecta
George ☥ Ednut💜𓅃 :
if na me i no go even confront her , I go just silently leave her
2026-08-29 07:09:28
990
lifeofgabana
Gabana__ :
Omoh this girl craze ooo 😂 she sabi this cheating game well well
2026-08-29 07:46:31
248
17th_savage
SWAGO 🐆 :
If my ex come my side , she Dey put her phone for do not disturb, she go kon Dey play candy crush 😂😂😂😂
2026-08-29 07:03:52
32
sha_ban5
SHA BAN :
All you had to say was “ok” after her first lie.
2026-09-04 02:29:38
1
_williams.23
_williams.23 :
Una conversation Dey reach this level? ..because if na me our conversation no go pass 3 lines I don block you delete your number
2026-08-28 21:48:02
379
blessed.jaden
Favorite Jaden :
Omor once I see something like dat.I will never write u ooo .just let em go .block em and move em . Get hgs than having a girlfriend
2026-09-04 08:32:31
1
defi_cm_01
E'm Manuel :
Bryan get time to dey talk long talk.
2026-09-03 10:32:43
1
sarahgrace7768
Sarah Grace :
she will change ok... pray for her
2026-08-29 14:09:06
33
princeozi1980
PrinceOzi :
You get time oo, I will just walk up to her and greet her then move , from that moment I don delete her number immediately.
2026-08-29 19:19:37
10
larry.jhey20
Larry Jhey💧 :
Two of una dey craze😂🤣
2026-08-28 22:05:41
81
humble.famous
Famous :
Some don learn some Neva still learn some go still learn
2026-08-28 16:42:56
102
chibuzo_victory
Shegz :
Manipulation Omo
2026-08-29 01:11:27
114
mazi_mechelen01
GREATNESS 🤴🦁 :
Pookie don Poke ur heart with sword 😂😂😂
2026-08-29 19:02:46
16
To see more videos from user @oga_samad, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About