@jj_exclusive1: Nigerian girls are always hungry! Why ???😭😭

Joshua
Joshua
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 28 August 2026 16:46:50 GMT
312516
55545
2709
13217

Music

Download

Comments

ruthie4525
Ruthie :
Omo l tire for my gender 😂😂😂
2026-08-28 17:20:55
1508
para_nation3
Para_Nation🏆❤️🥂 :
Even on Christmas Day them nor dey chop 😹
2026-08-28 17:50:33
1316
biq_venom
CHINEDUM🍀 :
Have you eaten na very dangerous question to ask a girl 😂😂😂😂
2026-08-28 17:38:45
514
jane.peterr
Jenny 🌸 :
Omo I shame for my gender 😂
2026-08-28 17:33:58
448
shugaframeworld2
@Ri ri 🤍🧸 :
I never eat so make I come Dey lie 😂😂?
2026-08-28 20:01:50
45
shinopela_yc
KINGSLEY :
e sure me die say he later send them money
2026-08-28 17:40:25
250
vbw_66
@Celin🌸🌸 :
Me I Dey always chop o
2026-08-28 19:47:19
73
mr_isaac__
Isaac hate gals🪖🤎🦂 :
Nigerian girls😭😂
2026-08-28 17:05:40
977
ifeoma262
Nancy is pretty asf🌺🧿🌹 :
Abeg I no join o, shame no dey lemme tell person say I never eat
2026-08-28 21:38:16
0
nechelee49
Necheelee49 💕💕💕 :
Omoh eeh, the settings 😂
2026-08-28 20:49:49
3
sarahfina002
sarahfina😈🖤 :
Make we no chop again 😂🙄😭😭😂
2026-08-28 21:40:16
1
evora_living
Evora Living :
Una never see anything ooooo😂😂😂. This is just the beginning
2026-08-28 18:04:30
9
prettyms85
🌺prettyms💘💜✨ :
me I dey chop steady steady oo😂
2026-08-28 17:39:34
179
mzee_iphone_hub45
mzee iphone hub🔱👑 :
I swear my brother
2026-08-28 18:18:59
2
preciousgoldofph001
Presidents wife 💕 :
The girl asked the guy and the guy said he hasn’t eaten, sake him blaming Nigerian girls for saying they haven’t eaten
2026-08-28 19:42:15
5
theolivia77
Olivia baby ❤️🦋🦋 :
Omo I nor Dey this settings oh.., omo na me go feed d boy 😏
2026-08-28 20:12:45
17
elijaja12
Elijah :
2026-08-28 17:51:27
70
ehianeego
COLONEL💫🔑💫 :
what type of app is that
2026-08-28 19:47:51
20
sweetrose685
Pretty 🌹 :
Omo me I Dey chop ooo we no Dey hungry for here at alll 😂😂😂 no be food be my problem
2026-08-28 18:17:19
10
.professor03
Pröf3ššör :
All this one no concern me I rent house yesterday and I no remember the road again
2026-08-28 18:01:00
81
abbey6975
YuSrAcE🥶🤡 :
finish the video first, the comments won't disappeare 😂😂😂💔
2026-08-28 17:51:10
112
To see more videos from user @jj_exclusive1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About