I’m using disappearing message because of storage 😫
2026-08-29 06:48:48
692
Temmy🦇 :
Oga I go screenshot am down put am for hidden 😂
2026-08-28 18:38:06
2079
𝑶𝑷𝑬𝑳𝑬 ✙ 𝑰𝑭𝑨 🗽 :
Screenshot messages keep ooo
2026-08-28 18:51:35
416
Emmanuel Kesh😎 :
Omo this is very educative 🧐🧐
2026-08-28 20:05:01
539
zeuseditz2 :
Me with my customized WhatsApp 😂disappearing message got nothing on me
2026-08-29 02:57:38
85
Malexfundz🥷🖤 :
Walai if you text me wii disappearing messages I go off am. If you no gree we no talk eh that again or I go de screenshot the important part of the chat 😂😭 I just dey very curios
2026-08-29 13:57:19
2
꧁༆ 𝓚𝓘𝓝𝓐𝓣༆꧂ :
Me am using Disappearing message because of storage full tho 🥺
2026-08-29 07:48:37
2
Anonymous 🕊️ :
guy even my calls I dey put ham for record😂
2026-08-29 11:28:35
4
kayjay_128 :
Once babe turn on disappearing message I Dey Off am straight up
2026-08-28 22:49:15
221
𝐂𝐡𝐢𝐞𝐟. :
I Dey off am from my side 😂
2026-08-28 19:25:01
62
Broken soul 💔😩💔😔🤦🏾♀️ :
Lol 😂 I go change
2026-08-29 10:51:52
2
JULIET❤️🩹💝❤️🔥 :
Yes I be criminal 😂😂
2026-08-29 06:02:12
56
ADEOLA🥹❤️ :
God abeg😹😭
2026-08-29 08:59:15
4
𝐃𝐢𝐞𝐠𝐨.𝐗🙂↔️🚀 :
Me wey de screenshot everything?😂
2026-08-28 20:02:36
51
EBUKÀ🍀❤️ :
Aswear
2026-08-28 17:06:05
15
Topel💋❤️ :
If she come and she tell u make u stop just hands up go outside or leave her make she Dey go home No is no 👍
2026-08-29 09:12:38
25
______~👑 ADE💚~ :
My own watapp no allow disappearing message or view once so evidence go dey
2026-08-29 00:27:12
38
raba_001 :
Take ss very vital oooo
2026-08-28 18:48:55
14
I$RA€L🗽✝️🤍🔌 :
As Nigeria Dey go now make everybody Dey cautiou 🧏♂️🧏♂️🧏♂️
2026-08-28 19:36:05
15
To see more videos from user @all.dem.bad.bad.b, please go to the Tikwm
homepage.