@dockaysworld: Man f0rced to confront his girlfriend’s second boyfriend after he seized phone he bought for her

Dockaysworld
Dockaysworld
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 28 August 2026 17:08:04 GMT
64908
4558
168
1939

Music

Download

Comments

dc_clinton0
CLINTON 🐘🦇🌓 :
Collect your babe, give phone to who buy am case closed 😂😂
2026-08-29 12:01:50
442
mrmoe038
Jil-Jam :
Where's the girlfriend? I didn't see her in this video
2026-08-29 10:30:45
96
idris_mil
idris_mil :
Which girl de cause this issue abeg because I can’t see anyone 😒😒
2026-08-29 11:45:01
140
zihcoh01
⃟ :
Aswr we guys just to mumu. Walahi na all of us mumu 😂😂
2026-08-29 16:36:02
7
adar6659
ADA🌺 :
Woman get power o🤣
2026-08-29 11:26:18
27
jrx4uq
PAUL :
Oga drop phone you Dey craze 😂
2026-08-29 11:20:53
25
heisabra
Affluent :
Na content Sha because de guy voice for don low since 😂
2026-08-29 14:28:46
6
bigactorlee
🫡ACTOR😏 :
Brr drop the phone abi u think if dem report this issue for police they no go arrest u…. Phone wey no be u buy am …but I no sure e real jare 😂😂
2026-08-29 12:30:25
39
richiehart245
richie_hart :
Omo anger issue no good o…. Why I Dey vex for here and I’m not related to anyone
2026-08-29 13:32:07
3
sh3luvvsval14
VALENTINE💕💐 :
Na skit be this because hand for don meet the guy since as na only am Dey for himself
2026-08-29 13:06:20
58
officialdaisydior
MORENO✨ :
Baba drop phone jor
2026-08-29 09:32:26
42
inkwith_marshal
inkwith_marshal :
At first why you go seize phone wey you nor buy
2026-08-29 12:10:47
21
miracleijeoma527gmail.co
Mimi..🧃🌎 :
where dey girl dey abeg
2026-08-29 14:13:08
6
mr_.d.c
່ :
Omo people get patience o 😂
2026-08-29 16:11:25
8
mena.3215
MENA🌹 :
Why u go size phone wen u no buy
2026-08-29 18:28:59
1
eyesofcee
Presh cee💜💜💜 :
Nah de girl he dat😳 I swear nah skit 🥺
2026-08-29 15:23:17
8
callme_browser
browser :
una dey look this guy since o😂😂. una dey pet am. na him buy am
2026-08-29 14:31:56
8
hunchoblanka
Yukay 🗡️ :
Omoh give them back that phone 😂😂
2026-08-29 11:17:23
8
martinweller1233
Martin Weller :
This thing Na real or content 😂😂
2026-08-29 11:21:00
7
rhemycasual
Rhemy :
some guys no go ever learn lol😂😂
2026-08-29 11:13:23
6
laviscount01
Lavi$count💰💷💵💶 :
what I sense here is that, the girl is cheating and for the guy that seized the phone to get proof, he seized the phone to know who she is cheating with. he might probably also beeing lied to or taking money from him to feed the other guy. 😆 😆😆
2026-08-29 10:25:10
5
davikostudios
Daviko || AI & Brand Expert :
Anyhow settings
2026-08-29 15:20:47
0
To see more videos from user @dockaysworld, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About