I’m not sure u’re ready for this😂You wan compare Coou with unizik ke
2026-08-28 18:31:05
255
Stephanie❤️ :
Omo I enter unizik, I nearly vomit
2026-08-29 16:24:45
18
Jessica 👾💞 :
Omo forget dat tin unizik better pass this hell hoe wey we dey in
2026-08-29 16:35:45
50
🌴~SINGLETON~🌴 :
with all this land no meaningful buildings in it
2026-08-29 11:58:26
95
Irene💕🥹 :
for unizik to give you admission na biggest flex oo 😂 no be for second choice university 😂
2026-09-27 21:05:59
12
Heis Presh🧖 :
U guys should face reality. U can’t be comparing state uni and federal uni . Unizik alone have more than 6campus .note i am not a student of both schools
2026-08-30 09:21:56
28
BT😮💨 :
Una get light
2026-08-29 21:10:21
30
Angie😈💙 :
na igbariam start am no be uli oh
make unizik people no shade uli oh 😂
2026-08-30 06:20:13
14
CLIFF :
Na so unizik fence Dey ohh
2026-08-29 12:05:25
19
Christabel 🥷🏾🖤💐 :
As they don do this fence they go Increase school fees 😂😂
2026-08-29 07:37:49
12
Ree's beauty place :
person fit count buildings wey dey coou
2026-08-29 18:48:47
11
𝕄ℝ ℂ𝔸𝕄𝔸ℝ𝕆🌚 :
wetin dey do all dis state university students sef
2026-08-29 16:18:26
10
OZO UGOSINACHI🧌🔯🌏 :
School wey surrounding na bush😂 you can’t even say lemme have evening walk from lodge to school 😭💔
2026-08-29 17:43:27
6
J😍E🦋N💎N🌎I🔐E♒ :
Ndi unizik biko kwa na igbariam shade una oh no be uli oh 😭😂
2026-08-30 10:14:44
8
Last Born🎶🌴🌴 :
My 15k 🥲
2026-08-29 06:45:02
10
🎀 Promise 🎀 :
una sabi put person for talk oo 😒
2026-09-30 23:29:08
1
LX 7 :
Unizik
2026-08-31 14:08:06
5
Ada Nnewi :
coou no be there mate
2026-09-16 18:35:38
0
乇乙乇Ꮆ乇 ⛷️ 🚀 :
Omor see wetin u dey compare with unizik 🤦🏻♀️
2026-10-06 09:04:54
0
Real_biggie :
Is not worth comparing plss
2026-08-29 16:33:58
4
KOZZY🌴💦🏈 :
This table wey u wan shake nah expensive drink dey am ooo 😂
2026-09-19 09:42:46
3
Daddy's pride 💞🇳🇬 :
Fun city dey inside bush??? I'm just asking sha😭😂😂😂
2026-08-31 21:07:22
3
ÊMĚ☠️ĎÕN̈ :
unizik no reach nii
2026-09-21 17:43:56
0
To see more videos from user @zoeyfaze, please go to the Tikwm
homepage.