Omor me I’ll do Everything for man wey dey spend on me o this one no be memes😌💕💔 if I said I no dey wash my bf cloth nah lie cos he dey spend on me but nah roundneck I no fit wash jean💔😂
2026-08-28 20:34:42
27
OSAHENOGAE :
Una funny o what if nah washing machine she da used even me as a guy I don wash woman clothes nothing bad there
2026-08-29 08:11:59
3
Mercy Daniels :
Then you never ready to marry
2026-08-29 07:24:17
5
♐️₳฿฿ɆɎ👑❤️ :
Love way go make me have H I V make I no see am 😂
2026-08-28 21:34:49
2
ayindehimself0 :
Pass me your friend nah
2026-08-28 20:30:34
0
favourchimgozirim3 :
Una be twins 😍😌
2026-08-28 21:20:24
5
Gina🥹💕 :
Your full outfit please
2026-08-28 20:27:32
5
𝐀𝐅𝐎𝐋𝐀𝐁𝐈♛001💀💚 :
Mide get pride die💔😂❤️
2026-08-28 21:14:18
4
i~Zico😎💯 :
Are you guys twins 😊
2026-08-28 19:51:42
4
Becky :
I just dey look all this girls where go cook for my brother make we chop my own brother say make I nor Mumu myself oo😂😂
2026-08-28 21:29:58
3
ADEDOYIN🌸❤️🎀💖 :
I wil do it even wash his car and any other thing if he deserve it
2026-08-28 21:00:40
6
Emmy Akpabio 💜💜 :
Amennnn...Fireeeee
2026-08-28 20:34:53
1
EVIL THUG 😈 🦹♀️ 👿 🖤 :
I swear
2026-08-29 09:59:53
0
𝒮𝒶𝓁𝓁𝓎⋆𐙚 ̊. :
who go buy me Xr way I dey crave 😩😭
2026-08-29 15:52:43
0
🫧jenny🌸 :
My experience with my ex really taught me a lesson…..I no do again😁😁😏
2026-08-29 18:37:43
0
__Teeteee🇸🇱🇳🇬 :
I never finish wash my clothes talkless of another guy 😂
2026-08-29 14:38:14
0
Faithie ✨💞 :
God abeg o😂
2026-08-28 21:20:37
0
To see more videos from user @prettylily232, please go to the Tikwm
homepage.