bro December no dey finish
if e no work this year, next year we try again
2026-08-28 22:30:20
25
Oba Pluto :
bro abeg where is this place located abeg share location
2026-08-28 23:05:56
2
💲JØĦNSØN🎲™️ :
Where ur location Dey
2026-08-28 21:49:03
6
K͓̽h͓̽a͓̽l͓̽e͓̽d͓̽ :
ajeh bro no be lie
4 month left I never show working I just dey morning and night no working I don delete Whatsapp I go soon delete TikTok very soon I don dey see am as distraction man way need money no need distraction I just dey find be update 😔😔
2026-08-29 01:03:23
0
🖤🥶 :
location abeg
2026-08-29 17:33:04
0
SHEFLOX🤡I :
sure location.
2026-08-28 23:14:51
4
@dfw_tilda👻 :
Bro abeg location
2026-08-29 17:35:14
0
Big ⚓😊Sensor 🪖🔱 :
Where be the location
2026-08-29 17:07:07
0
:
No be lie bro
2026-08-29 14:58:57
0
MR REELS :
Location 😣😫
2026-08-29 12:11:38
0
the user dead :
no be lie
2026-08-29 08:07:52
0
Eze ego1🇳🇬🇺🇸 :
Ajeh sef
2026-08-29 12:33:58
0
nora delis :
Yoo hafa
2026-08-29 03:04:40
0
🇺🇸 ✯ ODG_OF_USA ✯ 🇺🇸 :
am a gay who cares
2026-08-28 23:55:05
0
ÇèlèbrìtyPètèr💔😈 :
pressureeeeee!!!🤬🤬
2026-08-29 14:30:30
0
BIG—-GLORY-BOY..💥🔥🚶♂️➡️ :
More juju ahead 🔥🔥
2026-08-29 05:45:38
0
YOUNG〆FUNDS 💸 :
Nah funds to runs sm. Many cl yanks me this ag 😢
2026-08-29 04:38:36
0
DESMOND ❤️🥰 :
The money to do juju self e no Dey
2026-08-29 13:31:44
0
Unknown person 🧍♂️ 💔😪 :
Location ooooo 🤬😡
2026-08-29 12:41:57
0
Officialfbi56 :
🥰🥰🥰
2026-08-28 23:51:57
0
To see more videos from user @biggestsnapchat2, please go to the Tikwm
homepage.