@that_boy_biggs: Omohhh😪. #broke #vawulence #relatable #trend #viral

BIGGS
BIGGS
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 28 August 2026 21:03:24 GMT
75310
8577
385
1133

Music

Download

Comments

rejoicenjoku7
…🫥 :
Nah this one I Dey wait to hear 😭😭😂
2026-08-30 10:40:03
0
m.o.bbtc01
Ftw_M.Ø.BBtC🪙🏆 :
na this ur own make me cry abeg 😂
2026-08-30 06:20:57
0
olafundz067
ℕ𝔸𝕋𝕀𝕆ℕ🕷️~𝔻ℂ :
different dey between dept and gbese oo😂
2026-08-29 23:56:48
0
c24interior
C24 INTERIORS :
The last stage na when you enter gbese wey your phone no fit solve
2026-08-29 21:57:38
0
aku_money_
Akuadigo👹 :
So which one should we avoid now ?
2026-08-30 00:12:07
0
sayhito_davo
....$🧃 :
Nah when you dey spend money wey never come
2026-08-29 23:02:34
36
offixialmarvy
Marvy :
Na the 5th stage I Dey oo
2026-08-28 23:00:44
30
allfather10
Promise masterminds :
No be dy last stage be dat oo
2026-08-29 16:26:54
26
bonifacegift2
Gift😋 :
The worst part be say na when you enter gbese your phone come lost 😭😭😭🙏
2026-08-29 21:07:37
9
onyezyfx
🌴『м𝕽』♰ 𝕱𝖃 ♰🌴 :
Omo that stage 🙂‍↔️eeh Na God go help oo
2026-08-29 16:24:07
5
osamabruter
Mr money :
💔 Omo them no know 😪
2026-08-29 20:59:00
0
wrestlingvault3
The Wrestling Vault :
omo salary earners na em go tell you hw e dey when you finish ur salary in the first week of the month
2026-08-30 00:00:01
0
dcschukwueloke
Dcs-ARTTHREE :
Nah my stage be that now🥺
2026-08-29 19:03:59
0
isas.tech.and.gro
ISA’S TECH :
Omo dah 😩😩😩😩😩😩
2026-08-29 20:02:20
0
iammicheal17
M I C H E A L 🦅💵 💕 :
omo mẹ na gbesese I enter o😭😂💔
2026-08-29 23:18:02
0
upgraded_matic_dc
MATIC :
The worst stage na when the source of income come block and you come enter gbese😭😂
2026-08-30 07:59:07
0
To see more videos from user @that_boy_biggs, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About