@obamunle: prophetessalasepe #religion #christiantiktok #nigeriantiktok🇳🇬 #viralvideo #fyp

OBA MUNLE 🇳🇬
OBA MUNLE 🇳🇬
Open In TikTok:
Region: GB
Friday 28 August 2026 22:11:14 GMT
149651
16707
239
858

Music

Download

Comments

rabiat.adebayo
Rabiat Adebayo :
I want to be attending this church aje
2026-09-16 17:16:55
0
temmyfabricspefume
Temmyfabrics♥️♥️♥️ :
If some people never see daddy after service, dem no believe their prayers Don answer oo😁😁😁😁
2026-09-16 11:03:20
2
joygivermii247
pieces🧩🧩🧩🦈🦈🦈🦈 :
naa my church be that ooo these woman is very nice woman ooo naa Soo she dey always talk in real life ooo don't doubt her ooo even if you want to pay money for offering she will told you that don do pass your self ooo if naa money for food dey with you abeg go and use it to eat next time God go provide for you next time to pay money for offering and she will still pray for you
2026-09-17 08:57:05
1
saeedowolabishoni
Braintree production 🙌 :
help me to clap for this woman.💯
2026-09-17 13:31:50
1
dnd2767
DND :
Can I marry from ur church please 🙏
2026-09-17 10:08:47
1
folashadimugidaat
Folashadi Mugidaat :
God 🙏🙏 blees you maa more anointing oil maa
2026-09-17 15:09:17
2
user3188126727367
Badmus Bolatito :
These woman deserve the most truthful woman award.
2026-09-03 15:17:15
217
pearl2867
pearl :
I no even know our olusho them no dey finish service before i japa
2026-09-04 20:08:16
72
iyanuoluw262
✨MAGRET👿 :
I stop going to church our pastor Dey always pray only who give him money
2026-09-05 09:56:33
26
sodunk
@sodunkeabiodun103 :
mummy this mater happen to my wife with our pastor
2026-08-31 00:16:58
29
theolubunmii
OLUBUNMI HOUSE OF BUBU :
Anything after The grace my hand no dey oo
2026-09-04 19:50:19
15
teegold8522
teegold :
I wonder, after service....why seeing pastor
2026-09-15 04:03:57
5
oriyomiaduola001
AYAFE JESU 01 :
I love this woman 🥰🥰🥰🥰🥰
2026-09-15 13:36:26
4
layomi992
Funmi🌸💕 :
Two years now I never go any church again seh things wey Dey go on for my church no be small pepper body no gree me go any church again na house I Dey pray This woman Dey give me joy seh 😂 the Amen!!! amen 😂😂
2026-09-04 13:07:08
16
sodunkejamiu108
Sodunke Jamiu :
these woman say the truth
2026-09-03 12:19:30
14
milaris_glams_n_more
Abuja Makeup/Gele Artist :
this woman and fact na 5&6
2026-09-05 21:35:05
7
popoolaboluwatif4
Popoola Boluwatife :
🤣🤣🤣🤣🤣 this mummy saaa
2026-09-03 13:32:04
7
oluwatosin.taiwo18
Oluwatosin Taiwo ♋️ :
😅😅😅😅 This womam hemmm, I don't even know where the word they come from
2026-09-04 15:49:21
5
jegedem85
Jegedem85 :
This woman is saying truth
2026-09-15 07:59:29
6
ajike.kitchen7
Ajike kitchen :
love so much my sister
2026-09-04 08:34:51
7
teegee0823
TeeGee world's❤️ :
confirm ni
2026-09-03 09:43:35
7
ayoolatunde24
ayoola Tunde Shalom :
huuuuuu
2026-09-14 13:29:53
2
oyindamolalabake881
omo💞 labake :
this woman nah🤣🤣🤣
2026-09-12 15:33:25
2
ayola0526
ayoolaLoveworld 😜🥰🥰 :
God bless you ma
2026-09-14 15:37:58
1
taibatadeyem
user9111741157685 :
haaaaa
2026-09-07 16:44:43
2
To see more videos from user @obamunle, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About