E no dey hard to know people wey dey sleep during SAED. Cos you suppose know say that man no get right to search you.
2026-08-30 15:10:04
113
Davyd :
No tell me say you wear your uniform dey travel?
2026-08-30 11:41:37
208
OJE 🥵 :
Make una no put mouth oo😂😂 Na family matter
2026-08-30 06:48:25
241
classic :
I swear na you gree for am
2026-08-29 18:11:34
178
? :
I serve for 1 year no officer search me omor I know day gree
2026-08-30 11:30:52
4
AⓂ️zi :
oga dem no get right to stop and search a corp member serving the federal govt
2026-08-30 20:08:26
5
SMD_Photography :
Watin he con talk after found nothing
2026-08-30 09:11:31
42
Oluwa Timimi❤️ :
see the way advice full everybody mouth for comment section.
2026-08-30 18:42:26
0
Darasimi😽💋 :
Dem no de search us,you no carry ur id card?
2026-08-30 12:07:09
10
Boi_6tem :
Omoh na him go fold those cloths back oh
2026-08-29 08:39:20
75
ADEBAYO🤴🏿🤍🕊️ :
They no dey search me oo they say make I enjoy my 1 year as government property 😂
2026-08-30 13:09:03
1
Benitaꨄ :
Dem no suppose serve you fr, when I was traveling back home from camp. Police stopped our bus to search everyone’s bag, as dem see say I be corper, dem no search only me.
2026-08-30 17:15:17
1
Alabi_adeeyo :
you know get your nysc id card
2026-08-29 08:53:27
28
BIG STEVE🖤 :
He don happen to me before😂😭
2026-08-30 07:30:49
0
Msclicks_Sharp@@@ :
he may lose is job for that oo
2026-08-29 14:52:38
9
Tunde :
wearing Khaki and you allowed him search you? lmaoo
2026-08-30 04:46:11
3
TMA ffs! :
Dem no Dey search corper o
2026-08-29 22:13:45
6
Tallest✨✨🇳🇬🇬🇧🇺🇸 :
U get time ooo ndlea they check government property so 😂
2026-08-29 21:49:21
5
𝙻𝚒𝚞 :
A very tight government settings😂
2026-08-29 12:33:05
7
SBL :
Na you gree my guy
2026-08-29 23:48:25
2
🅰️Ⓓᵐℹ️Rέ® :
Which area baami?
2026-08-29 13:40:41
1
Valid Mega :
When ndlea begin do road block
2026-08-30 08:18:10
0
5ynboi Dara 😎🥰💯🫶 :
Igboora road 😂
2026-08-30 08:22:32
1
Minah_Accessories🛍️🤩 :
Your safety first abeg na the same set of ppl would say you should have allow him
2026-08-30 10:41:45
1
To see more videos from user @fran6_blaq, please go to the Tikwm
homepage.